MY NEIGHBOUR'S WIFE IS ADMIRING ME (Page 6)

Date: 15-12-2010 12:21 pm (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 3 4 5 [6]
- Liliya at 6-12-2011 11:44 AM (12 years ago)
(f)
Waco Waco, u sure say u never act before seeking advice... Grin Grin Grin Lips Sealed
Posted: at 6-12-2011 11:44 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omomarty at 6-12-2011 12:40 PM (12 years ago)
(f)
una men please don't go there ooooooooooo
Posted: at 6-12-2011 12:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 6-12-2011 02:44 PM (12 years ago)
(m)
Poster,as fine boy wey u bi naa or u wan use style tell us say u get suit,get Job and u dey fucck ur neighbor wife.She is young,endowed,pretty.U know everything naa,why di advice again.

U need adivce,u no know something wey dey good and something wey dey bad.

If u no know,when u dey chop food,put the food for ur nose and leave ur mouth.
Posted: at 6-12-2011 02:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 6-12-2011 03:33 PM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 6-12-2011 03:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rahman22 at 24-02-2012 09:06 AM (12 years ago)
(m)
guy u want to use ur hand n kill u self
Posted: at 24-02-2012 09:06 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Treasure2 at 24-02-2012 09:16 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  6-12-2011 02:44 PM
Poster,as fine boy wey u bi naa or u wan use style tell us say u get suit,get Job and u dey fucck ur neighbor wife.She is young,endowed,pretty.U know everything naa,why di advice again.

U need adivce,u no know something wey dey good and something wey dey bad.

If u no know,when u dey chop food,put the food for ur nose and leave ur mouth.

Oboy, yo dey wound ooooo.  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-02-2012 09:16 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- oyindabty at 26-07-2012 02:43 PM (11 years ago)
(f)
attend to her fast fast befor her hubby go come frm work around 10pm
Posted: at 26-07-2012 02:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wilat at 26-07-2012 02:47 PM (11 years ago)
(f)
2010

Posted: at 26-07-2012 02:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 26-07-2012 02:55 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 26-07-2012 02:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6]