If u no get sense no read am ooooo (cos i no fit shout) (Page 3)

Date: 29-12-2010 3:54 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 2 [3]
- florish4love at 6-01-2011 06:42 PM (14 years ago)
(f)
wetin i wan fear
Posted: at 6-01-2011 06:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2011 08:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  6-01-2011 06:42 PM
wetin i wan fear
fear

Posted: at 6-01-2011 08:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 10-01-2011 10:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  6-01-2011 06:42 PM
wetin i wan fear
ask me na.... u wen don run things with terry, wetin remain to c na?Huh??
 abeg u don c every.
Posted: at 10-01-2011 10:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brizio at 11-01-2011 04:37 AM (14 years ago)
(m)
which one b fear of God , fear of God on top simple joke.
abi una think say God no get sense of humor ni?
mscheew
Posted: at 11-01-2011 04:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mugai4eva at 11-01-2011 10:21 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  6-01-2011 06:42 PM
wetin i wan fear
u no dey ur papa
Posted: at 11-01-2011 10:21 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mugai4eva at 11-01-2011 10:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mugai4eva on 11-01-2011 10:21 AM
Quote from: florish4love on  6-01-2011 06:42 PM
wetin i wan fear
u no dey fear ur papa
Posted: at 11-01-2011 10:23 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 01:58 PM (14 years ago)
(m)
bros u just dey post confusion here
so tey u dey even quote urself
wetin dey happen nowwwwww Huh? Huh?

Posted: at 11-01-2011 01:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions