come una no dey see me,just wen tthrough list of all the nominees for the naija pals personality of the year award,i no see my self ,i no see my name anywere.wats the meaning of that,all of una no try at all una don fall my hands me were b VVIP.i dun suffer for una hands.infact una phyuk up see my hand dey fall i go set up panel to prope the commitee
Posted: at 22-06-2011 01:25 PM (13 years ago) | Upcoming
sophiebaby at 22-06-2011 01:26 PM (13 years ago) (f)
mtchewwwwwwwwwwwwwwwww.. who sabi u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 22-06-2011 01:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
manscater at 22-06-2011 02:07 PM (13 years ago) (m)
Wahala don come again, if d thing pain u reach like dis, brake ur computer or whatever ur using 2 communicate. I won't wish u dead b/c dis ur head will be good 4 babalawo .
Posted: at 22-06-2011 02:07 PM (13 years ago) | Upcoming
igbonnanna at 22-06-2011 02:08 PM (13 years ago) (m)
Quote from: rich_ekpo on 22-06-2011 01:25 PM
come una no dey see me,just wen tthrough list of all the nominees for the naija pals personality of the year award,i no see my self ,i no see my name anywere.wats the meaning of that,all of una no try at all una don fall my hands me were b VVIP.i dun suffer for una hands.infact una fcuk up see my hand dey fall i go set up panel to prope the commitee
u be Newbie. Even me sef wey don pass Upcoming member no ask dis kin question, na u wey be Newbie. But boi, sha, u get right somehow, NP dey suck wrong full time. My Kebella never come to No. 1. Dat dey vex me wella
Posted: at 22-06-2011 02:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
igbonnanna at 22-06-2011 02:12 PM (13 years ago) (m)
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.
Posted: at 22-06-2011 02:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
igbonnanna at 22-06-2011 02:15 PM (13 years ago) (m)
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.
Posted: at 22-06-2011 02:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.
so i no dey ur list :'(
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!!
Posted: at 22-06-2011 02:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
MissyBarbie at 22-06-2011 02:20 PM (13 years ago) (f)
Quote from: igbonnanna on 22-06-2011 02:12 PM
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.
Posted: at 22-06-2011 02:20 PM (13 years ago) | Hero
MissyBarbie at 22-06-2011 02:21 PM (13 years ago) (f)
Quote from: kebella on 22-06-2011 02:18 PM
Quote from: igbonnanna on 22-06-2011 02:15 PM
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.
so i no dey ur list :'(
Posted: at 22-06-2011 02:21 PM (13 years ago) | Hero