Paschaldon at 10-07-2011 11:07 PM (13 years ago) (m)
A teacher asked his students what is the difference between shakara and action? A student of uni of maiduguri got up and said.
Shakara is when the IGP says I will deal with boko haram without any actual plan while action is when boko haram bombed police head quaters the next day
Post Reply
Posted: at 10-07-2011 11:07 PM (13 years ago) | Upcoming
kenolis at 11-07-2011 01:17 AM (13 years ago) (m)
go find wetin you go do abeg
Posted: at 11-07-2011 01:17 AM (13 years ago) | Hero
Reply Paschaldon at 11-07-2011 05:21 AM (13 years ago) (m)
go find wetin you go do abeg
ken wetin naa..
Posted: at 11-07-2011 05:21 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply deguzman at 11-07-2011 11:51 AM (13 years ago) (m)
Posted: at 11-07-2011 11:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply lanudja at 11-07-2011 01:50 PM (13 years ago) (f)
see joke
Posted: at 11-07-2011 01:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
i dey sure say u dey boko haram
Posted: at 11-07-2011 03:21 PM (13 years ago) | Newbie
Reply omoladey at 11-07-2011 03:28 PM (13 years ago) (m)
anoda boko haram joke....i no reach here @ all
Posted: at 11-07-2011 03:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
4 wia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-07-2011 03:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply lanudja at 11-07-2011 03:31 PM (13 years ago) (f)
Jos
Jossy
Jossy4real hw far naa
longest of d longest
Posted: at 11-07-2011 03:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
see as u dey illustrate wit ma name
Anyway very far and long as 4rm east to west
hw u dey?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-07-2011 03:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply lanudja at 11-07-2011 04:06 PM (13 years ago) (f)
I ful d planet remain...
bt d illustratn sweet u die... talk true
Posted: at 11-07-2011 04:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply adebarey at 11-07-2011 04:10 PM (13 years ago) (m)
Ogaa o ti pe to ti gba egba gbehin abi. So ori ara re o.
Posted: at 11-07-2011 04:10 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
I ful d planet remain...
bt d illustratn sweet u die... talk true
I no like dat jos wey u first call,,,,,,,,,,,,,,,dem dey throw bomb 4dia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-07-2011 04:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
Reply lanudja at 11-07-2011 04:25 PM (13 years ago) (f)
See u jossy...who no like better thing...
ok....what of if i come cal u LAGOS naa
as u no like am for Jos
Posted: at 11-07-2011 04:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
leave dat Lagos own,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,call me blessed Jossy
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-07-2011 04:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply kenolis at 12-07-2011 01:07 AM (13 years ago) (m)
go find wetin you go do abeg
ken wetin naa..
i dey come make i tell you
Posted: at 12-07-2011 01:07 AM (13 years ago) | Hero
Reply Fashalyn at 12-07-2011 03:28 AM (13 years ago) (f)
I ful d planet remain...
bt d illustratn sweet u die... talk true
I no like dat jos wey u first call,,,,,,,,,,,,,,,dem dey throw bomb 4dia
so u dey fear bomb?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
Posted: at 12-07-2011 03:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply at 12-07-2011 05:22 AM (13 years ago)
no you dey like bomb
Posted: at 12-07-2011 05:22 AM (13 years ago) |
Reply billy25 at 12-07-2011 09:48 AM (13 years ago) (m)
Reply