Kennee at 6-02-2009 04:43 PM (16 years ago) (m) Dis una Church sef, how e dey be?
Miracle dey happen?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-02-2009 04:43 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 6-02-2009 04:48 PM (16 years ago) (m) i know wetin u mean.... women miracle abii....definitely u know women dey outnumber men in every church. Posted: at 6-02-2009 04:48 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 6-02-2009 04:49 PM (16 years ago) (f) Dis una Church sef, how e dey be?
Miracle dey happen?
d church is for only men with weak organs. or is that thing not the way i left it again ? Posted: at 6-02-2009 04:49 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 6-02-2009 04:51 PM (16 years ago) (m) ha...kennee u don finish b dat na...good nite. Posted: at 6-02-2009 04:51 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 6-02-2009 04:54 PM (16 years ago) (f) ha...kennee u don finish b dat na...good nite.
come dont tell me that prick of a boy has infected u with his drugs ? how will u look at kenne and say such? Posted: at 6-02-2009 04:54 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 6-02-2009 04:59 PM (16 years ago) (m)  l no want Attend the Church be4... l just dey make aproko
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-02-2009 04:59 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 6-02-2009 05:00 PM (16 years ago) (m) no wonder kennee is looking for miracle church...lol u don suck his battery dead. Posted: at 6-02-2009 05:00 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 6-02-2009 05:02 PM (16 years ago) (f) u see say aproko no good ? no let them collect the remaining 1 wey u get, take add for mazzi own wey don dey die. Posted: at 6-02-2009 05:02 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 6-02-2009 05:05 PM (16 years ago) (m) as i no allow u na...lol Posted: at 6-02-2009 05:05 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 6-02-2009 05:08 PM (16 years ago) (m) Collect wetin??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-02-2009 05:08 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 6-02-2009 05:10 PM (16 years ago) (f) Collect wetin??
see blind question. i beg ask mazi wetin he want from u. Posted: at 6-02-2009 05:10 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 05:13 PM (16 years ago) (m) huh! Posted: at 6-02-2009 05:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dprincei at 6-02-2009 05:20 PM (16 years ago) (m) fun all d way Posted: at 6-02-2009 05:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 05:25 PM (16 years ago) (m) r u wondering ? Posted: at 6-02-2009 05:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 6-02-2009 05:50 PM (16 years ago) (m) result of wondering...na lost. Posted: at 6-02-2009 05:50 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 7-02-2009 04:24 AM (16 years ago) (m) but not found yet
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 7-02-2009 04:24 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 7-02-2009 06:13 PM (16 years ago) (f) zie where have u been ? Posted: at 7-02-2009 06:13 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 7-02-2009 07:36 PM (16 years ago) (m) Dis una Church sef, how e dey be?
Miracle dey happen?
miracle dey happen well well o
2.0. Posted: at 7-02-2009 07:36 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 7-02-2009 07:41 PM (16 years ago) (m) I need miracle too Posted: at 7-02-2009 07:41 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Dis una Church sef, how e dey be?
Miracle dey happen?
miracle dey happen well well o recieve your blessings in Jesus name Posted: at 7-02-2009 08:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |