kingzeifa at 2-03-2012 12:14 PM (13 years ago) (m)
a girl went to the cafe to register facebook account when she was ask to type her name on the name box she type her name (bimbuzee) the computer shouted "is this a name of person animal, place or things"
Post Reply
Posted: at 2-03-2012 12:14 PM (13 years ago) | Newbie
Ciousman at 2-03-2012 03:20 PM (13 years ago) (m)
u try shal bt put more effort nxt time
Destiny may be delayed but can never be denied,so do not be discourage!
Posted: at 2-03-2012 03:20 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply brightossy at 2-03-2012 03:48 PM (13 years ago) (m)
E b like sey ds guy dey learn wrk
Posted: at 2-03-2012 03:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
Reply
LAUGHTER DEACTIVATED
Posted: at 3-03-2012 11:49 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply deguzman at 4-03-2012 10:30 AM (13 years ago) (m)
Posted: at 4-03-2012 10:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply zeigbo at 5-03-2012 05:34 AM (13 years ago) (m)
Una comment don discorage me frm reading dis yoke
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 5-03-2012 05:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply queenrukky at 6-03-2012 01:25 PM (13 years ago) (f)
Posted: at 6-03-2012 01:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply babelaylow at 9-03-2012 01:25 PM (13 years ago) (f)
am i suppose to open my teeth
Posted: at 9-03-2012 01:25 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
NO! na rejected teeth.
Posted: at 9-03-2012 02:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply MacDaniel at 9-03-2012 02:58 PM (13 years ago) (m)
laugh drive error.............reinstalling laugh drive
Posted: at 9-03-2012 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
make sure it reaches 100% - make person laugh wella.
Posted: at 9-03-2012 03:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply MacDaniel at 9-03-2012 03:36 PM (13 years ago) (m)
loading 1.2344566%..........
Posted: at 9-03-2012 03:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
na im b say na nxt yr e go complete 100%, go borrow Ghana Must Go if moni no dey begin dey pack. Either e b say u no serious or u no sabi.
Posted: at 9-03-2012 04:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
na im b say na nxt yr e go complete 100%, go borrow Ghana Must Go if moni no dey begin dey pack. Either e b say u no serious or u no sabi.
Posted: at 9-03-2012 04:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
na im b say na nxt yr e go complete 100%, go borrow Ghana Must Go if moni no dey begin dey pack. Either e b say u no serious or u no sabi.
Posted: at 9-03-2012 04:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply MacDaniel at 9-03-2012 04:49 PM (13 years ago) (m)
Reply Sheree at 9-03-2012 04:54 PM (13 years ago) (f)
u try shal bt put more effort nxt time
hehehehehehehe
u no serious
Posted: at 9-03-2012 04:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply MacDaniel at 9-03-2012 05:37 PM (13 years ago) (m)
increase the percentage of laughin gas for that ur concotion of a joke...maybe i fit laugh
Posted: at 9-03-2012 05:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
oh my gosh! u no even format laugh drive b4 u reinstall am, hmm! na im b say d joke way u go born go get bowleggt or k leg.
Posted: at 9-03-2012 05:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply