jim and mary (Page 2)

Date: 13-03-2012 2:10 am (12 years ago) | Author: charlotte ansong
1 [2]
- missispanky at 4-04-2012 12:50 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  3-04-2012 04:36 AM
den come for private lesson
i hear. Wen?
Posted: at 4-04-2012 12:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 4-04-2012 08:43 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: missispanky on  4-04-2012 12:50 AM
i hear. Wen?

2morrow

Posted: at 4-04-2012 08:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 4-04-2012 12:19 PM (12 years ago)
(m)
wey dem old pals dem sef?

Posted: at 4-04-2012 12:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 4-04-2012 12:29 PM (12 years ago)
(m)
Boko haram don catch dem

Posted: at 4-04-2012 12:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- missispanky at 4-04-2012 12:38 PM (12 years ago)
(f)
alryt
Posted: at 4-04-2012 12:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 4-04-2012 12:59 PM (12 years ago)
(m)
Huh?

Posted: at 4-04-2012 12:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 4-04-2012 07:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on  4-04-2012 12:19 PM
wey dem old pals dem sef?

Dem don get new jobs so they no dey get time to come hia againt........sum of d men dey work for mortuary and sum of d women dey hustle 4 brothel............by d way wia u go sef and who u hand over ur job when u commot ??

Posted: at 4-04-2012 07:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 12-04-2014 08:57 AM (10 years ago)
(f)
.
Posted: at 12-04-2014 08:57 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 12-04-2014 10:00 AM (10 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 12-04-2014 10:00 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]