hot deliverance (Page 3)

Date: 18-04-2012 3:34 pm (13 years ago) | Author: China Jones
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- kaycee22 at 21-04-2012 01:15 PM (13 years ago)
(m)
plus u and us
Posted: at 21-04-2012 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 21-04-2012 02:45 PM (13 years ago)
(f)
i no follow

Posted: at 21-04-2012 02:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 21-04-2012 07:40 PM (13 years ago)
(m)
all of una yeye over much,
but na only waka i dey waka pass
Posted: at 21-04-2012 07:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 21-04-2012 09:03 PM (13 years ago)
(f)
Kk

Posted: at 21-04-2012 09:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- otienojulius at 22-04-2012 05:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 18-04-2012 03:41 PM
I heard
let me sleep first
Posted: at 22-04-2012 05:33 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 11:38 AM (13 years ago)
(m)
No sleep you here ?
waka come take permission to sleep from me,
well na waka i dey waka dey come
Posted: at 22-04-2012 11:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 22-04-2012 03:13 PM (13 years ago)
na who dey make that noise for here ,
wakawaka i no sey na you , abegi make you
dey carry that your big leg up if dey wakawaka ,
that sound they disturb my rest  Angry Angry
Posted: at 22-04-2012 03:13 PM (13 years ago) |
Reply
- at 22-04-2012 03:14 PM (13 years ago)
Quote from: emejuru on 22-04-2012 03:13 PM
na who dey make that noise for here ,
wakawaka i no sey na you , abegi make you
dey carry that your big leg up if  you dey wakawaka ,
that sound they disturb my rest  Angry Angry
Posted: at 22-04-2012 03:14 PM (13 years ago) |
Reply
- chummyli at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahaaa

Posted: at 22-04-2012 06:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago)
(m)
i just dey waka dey laff dey go  Grin kikikiririri ,
see your face like obj own abi you be tunubu sister  Roll Eyes
Posted: at 22-04-2012 06:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 12:40 AM (13 years ago)
(m)
mumu 247 make u continue dey b wetin u b, an idiotic idiot wey dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu 4 live wey u b  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 12:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 23-04-2012 06:14 AM (13 years ago)
(f)
Haaaaaa! Dis one hot ooo!

Posted: at 23-04-2012 06:14 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 10:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 23-04-2012 12:40 AM
mumu 247 make u continue dey b wetin u b, an idiotic idiot wey dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu 4 live wey u b  Grin Grin Grin Grin Grin

omo nna you don show your style again ,
must you tell every body how foolish your are ,
my advice to you na just go jump inside ocean ,
that maggot inside your brain dey increase all minute ,
na waka i dey waka dey go , Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 10:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 11:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 23-04-2012 06:14 AM
Haaaaaa! Dis one hot ooo!

yes i see as e hot you, e also burn your hair ,
sorry that your head wey the hair there dey real scanty ,
now e don become bore head  Grin kikiririri
Posted: at 23-04-2012 11:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 11:08 AM (13 years ago)
(m)
i go still dey talkam, na maggot only u no.4 dis place. no wonder say u dey display such.mentality 4 here. continue u b mumu247  Grin
Posted: at 23-04-2012 11:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 11:11 AM (13 years ago)
(m)
see this shit head , you no get talk ,
i dey waka dey laff mumu
Posted: at 23-04-2012 11:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 11:22 AM (13 years ago)
(m)
mumu 247 make u continue dey b wetin u b, an idiotic idiot wey dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu 4 live wey u b   Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 11:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 11:29 AM (13 years ago)
(m)
this guy you don craze o , are you going forward or backward ,
well wetin craze man like you no about forward or backward ?
go sit for dosebean APE MAN  Grin kikiririri,. i waka pass
Posted: at 23-04-2012 11:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 11:43 AM (13 years ago)
(m)
Oh ye folish & aimless wakawaka247 vagabond, u shall continue wandering in ur wilderness in search 4 ur maggot to eat & gutter water 2 drink but sori ur sense is still corrupted until it is formated by stephen d maggot & gutter water go dey dry u up. Remain a fool 4 live, Idiot Imbadabaowuo.   Grin
Posted: at 23-04-2012 11:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 11:49 AM (13 years ago)
(m)
shit head like you , Ape man you no get talk ,
your mumu no get equality , look as you finished
your self , you really need that reborn , Grin kikiririri ,
na waka i dey waka dey go .
Posted: at 23-04-2012 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How Sandra Duru Hired Me To Damage Natasha’s Reputation" – Journalist Confesses

  2. Biology Teacher Who Has Been Teaching For 18 Years Cries Foul After Scoring 37 In UTME

  3. 16-Year-Old Maths Wizard, Olamide Aderibigbe Scores 336 Overall In UTME; Scores 98 in Maths

  4. Lagos Police Foil Cult Meeting, Arrest Three, Recover Firearms in Elemoro

  5. "Afrobeats Is Not Akon's Creation" – Veteran Producer, ID Cabasa Fires Back At Singer's Claims

  6. NDLEA Seizes Over 500kg Of Skunk In Bauchi Drug Bust;Two,Isaac Onogure & Ikechukwu Peter Nabbed

  7. Fire Guts Truck At Ibadan Mechanic Workshop, No Casualties Reported


THIS WEEK
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  5. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  6. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  7. AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners

  8. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night


TOP MEMBERS:

Featured Discussions