


Posted: at | |
![]() ![]() ![]() TALK AM LISTENING!!!
| |||||
U ar at d back.....am in d front...........hw can I recognize ur face..,am I a face record kiper??.........anywayz.., ur stil welcome at d back bro..........nothing do u ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
D tym wey i dey reign 4 here, u neva discover dis site, if u mis-yarn again i got whip u koboko ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Hmmmmm, na fight you carry come? Any way welcome Reply
| |||||
Quote from: Mr-World on 9-05-2012 08:24 AM D tym wey i dey reign 4 here, u neva discover dis site, if u mis-yarn again i got whip u koboko who come dey tell u dat 1..or u just dey think am 4 ya mind.......no nid telling u but honestly dis site is not more dan six months older dan my profile......so fashi dat 1........if u like I go dash u award 4 oldest naija pals member.......but no try bring out dat ur koboko..., bcuz u fit surprise as u go take ya hand dey whip ya self ...... na advice oooo ....ur still welcome back anywayz Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
No fighting Mr-world u are always welcome bro.. ReplyThis forum is now a league of an extra-ordinary gentlemen Isnt it - T sexy 2 ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
don't know you but welcome all the same brav!! Reply
| |||||
Chai Reply![]() ![]() ![]() ![]() TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-05-2012 08:50 AM who come dey tell u dat 1..or u just dey think am 4 ya mind.......no nid telling u but honestly dis site is not more dan six months older dan my profile......so fashi dat 1........if u like I go dash u award 4 oldest naija pals member.......but no try bring out dat ur koboko..., bcuz u fit surprise as u go take ya hand dey whip ya self ...... na advice oooo ....ur still welcome back anywayz U no know me abi? av u heard of Haram Boko? TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: 50scent on 9-05-2012 09:04 AM No fighting Mr-world u are always welcome bro.. Na you knw ooo. How body? This forum is now a league of an extra-ordinary gentlemen Isnt it - T sexy 2 ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 9-05-2012 09:19 AM Na you knw ooo. How body? **clears throat** TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Welcome back Sweetie..Missed u bunches ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Treasure2 on 9-05-2012 09:19 AM Na you knw ooo. How body? Im fine ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 9-05-2012 10:02 AM Welcome back Sweetie..Missed u bunches Oh baby, i missed u ![]() TALK AM LISTENING!!!
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night