verah at 23-07-2012 06:02 PM (12 years ago) (f) de woman too fat na why dat e hussy con di follow small slim girl. and and also na dis kind behavior drive her hussy to go outside. women are supposed to be sober, now she don disgrace even her hussy and 2moro she go still sleep with him. what a shame.leave the young girl alone, she no call ur hussy, na ur hussy com followam
but y d girl dey follow person husby?
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 23-07-2012 06:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Naija na wetin concern una? ? ,? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 23-07-2012 06:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Senegal at 23-07-2012 06:38 PM (12 years ago) (m) i c
What did u see? Bush Man. Posted: at 23-07-2012 06:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 07:15 PM (12 years ago) (m) Naija na wetin concern una? ? ,? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Any body wey drink (cof) not to talk of (fee) for here again I go break the class >:(u HEAR me? Posted: at 23-07-2012 07:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 07:18 PM (12 years ago) (m) Naija una too much, my coffee wey i wan drink de cool oh
No dey drink coffe for here again before i melt that your plastic cup >:(u HEAR me? Posted: at 23-07-2012 07:18 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajayi9ice at 23-07-2012 07:49 PM (12 years ago) (m) O boy see trouble, YO KOLU, YO KOLU, KO WA TAN BI, IYAWO GBE OKO SAN LE OKO YO IKE....
This one na yam pepper pepper,scatter scatter...who go settle this fight oooo.
Advice to every women, please don't try to snatch a stubborn woman's husband cos if kasala burst, na for your head be that ooo...GBOZA GBOZA and we are in the age of phone cameras, facebook,twitter, Naijapals and the rest...Guys go watch your KPONMO FREE OF CHARGE AND COMMENT BADLY ONTOP YOUR HEAD OOO You got me seriously cracking Posted: at 23-07-2012 07:49 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay .  . de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head  una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 23-07-2012 08:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 09:20 PM (12 years ago) (m) Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay .  . de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head  una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. If you Drink (co) not to talk of (ffe) here again i WILL BREAK the glass u HEAR ME? Posted: at 23-07-2012 09:20 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
if you are comfortable with fuccking another woman´s husband..be ready to be disgraced....mchewwww
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 23-07-2012 09:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
R.I.P MONICONYEZ  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die Posted: at 23-07-2012 09:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 09:44 PM (12 years ago) (m) R.I.P MONICONYEZ  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die HOLY GHOST FIRE. BASTARD SON OF A BTCH Posted: at 23-07-2012 09:44 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
baba9t at 23-07-2012 09:51 PM (12 years ago) (f) Reply |
stevyno at 23-07-2012 09:59 PM (12 years ago) (m) HOLY GHOST FIRE. BASTARD SON OF A BTCH
AMEN, AMEN, AMEN!!! Posted: at 23-07-2012 09:59 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 10:03 PM (12 years ago) (m)
AMEN, AMEN, AMEN!!!
Yes GOD is KING for EVER Posted: at 23-07-2012 10:03 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moriztuos at 23-07-2012 10:04 PM (12 years ago) (m) Yeepa no b small fins oooo Posted: at 23-07-2012 10:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
baba9t at 23-07-2012 10:15 PM (12 years ago) (f) that's the work of boko haram they have finish killing all men in Nigeria and they remaining ones re not enough for ladies, so two or three have to share one man!
my dear boko haram or nt boko haram dis has been xsisting for long, even b4 u and i was born. d problem is men are not satisfield wit wat dey have- afterall dey say, someone can do it beta out thier if dey hav a little clash wit thier wife!  pals,, am nt surprise to see dis post Posted: at 23-07-2012 10:15 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
R.I.P MONICONYEZ AND SREVYNO U 419 NA DRINKING WATER GO KILL UNA ....coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say una don die Posted: at 23-07-2012 10:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 23-07-2012 10:25 PM (12 years ago) (m) ....coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say una don die
USELESS EXPIRED COFFE LIKE YOU.........IDIOT Posted: at 23-07-2012 10:25 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
baba9t at 23-07-2012 10:26 PM (12 years ago) (f) Man is so special GOD is so good, but some man are very wicked
women are also special,,,listen to shaggy---strenght of a woman------den u know hw adorable we are to GOD. give it up for d women Posted: at 23-07-2012 10:26 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
baba9t at 23-07-2012 10:31 PM (12 years ago) (f) Hopeless Naija and in real trouble
correction, 9ja is not hopeless, remember u are one of dem, it's remain d best Posted: at 23-07-2012 10:31 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |