youngrashy at 12-02-2013 01:29 AM (12 years ago) (m) So make I beat am 4 u ni or wetin make I do? Posted: at 12-02-2013 01:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 12-02-2013 08:03 AM (12 years ago) (m) a guy beat me in a fight today!
why nah u no chop comot for house Abi waitin hope say he no comot ur front teeth
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 12-02-2013 08:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chummyli at 12-02-2013 11:22 AM (12 years ago) (f) a guy beat me in a fight today!
hahahaha i hope he comot ur teeth
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 12-02-2013 11:22 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
globala at 12-02-2013 12:50 PM (12 years ago) (m) na now i confirm say i lazy! So una want make dey comot my teeth, all of na be anemies of laziness!
Globala is the game!!! Posted: at 12-02-2013 12:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
a guy beat me in a fight today!
na yeye u be  sınce last week u don mıss for gym traınıng, the guy suppose break ur left leg
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 12-02-2013 06:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 13-02-2013 10:08 AM (12 years ago) (f) na yeye u be  sınce last week u don mıss for gym traınıng, the guy suppose break ur left leg see expert we de talk... Ur own go easy go break naa
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 13-02-2013 10:08 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
see expert we de talk... Ur own go easy go break naa
u don ever see psn wey break bambul tree wıth hand b4?  yeye talk nau
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-02-2013 07:44 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 14-02-2013 10:49 PM (12 years ago) (f) Na u b d king kom
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 14-02-2013 10:49 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-02-2013 10:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 17-02-2013 11:59 AM (12 years ago) (f) Ooooh yeah
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 17-02-2013 11:59 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Ooooh yeah
wetın dey yaho yaho you?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-02-2013 04:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 18-02-2013 11:58 PM (12 years ago) (f) Ur yeye naa
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 18-02-2013 11:58 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 19-02-2013 08:19 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
globala at 20-02-2013 07:59 AM (12 years ago) (m) passing
Globala is the game!!! Posted: at 20-02-2013 07:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 20-02-2013 03:31 PM (12 years ago) (m) I don pass tey tey
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 20-02-2013 03:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chummyli at 25-02-2013 09:19 AM (12 years ago) (f) Me too
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 25-02-2013 09:19 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
globala at 25-02-2013 10:35 AM (12 years ago) (m) u wan follow us?
Globala is the game!!! Posted: at 25-02-2013 10:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 26-02-2013 03:57 PM (12 years ago) (f) Not u
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 26-02-2013 03:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 26-02-2013 04:58 PM (12 years ago) (f) Passing
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 26-02-2013 04:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
youngrashy at 26-02-2013 06:34 PM (12 years ago) (m) Inside my room Posted: at 26-02-2013 06:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |