obamagermo at 8-10-2013 03:36 PM (11 years ago) (m) i go kill myself for una if una no post better joke before........................ warning Posted: at 8-10-2013 03:36 PM (11 years ago) | Upcoming | |
|
francischi at 8-10-2013 03:46 PM (11 years ago) (m) wetin u still de wait for.. go meet ajanni make em give you rope ....
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 8-10-2013 03:46 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 8-10-2013 03:56 PM (11 years ago) (f) u better still ota piapia Posted: at 8-10-2013 03:56 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
obamagermo at 8-10-2013 04:04 PM (11 years ago) (m) i need the rope from u. Posted: at 8-10-2013 04:04 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rakelly at 8-10-2013 04:11 PM (11 years ago) (f) go ajanni house u no dey hear/ oya francischi come carry am go Posted: at 8-10-2013 04:11 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 8-10-2013 04:19 PM (11 years ago) (m) wetin i get you for @ rakelly
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 8-10-2013 04:19 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 8-10-2013 04:54 PM (11 years ago) (f) u no hear abi? u wan kill urself join ba? Posted: at 8-10-2013 04:54 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
poster I think say u follow for those students wey boko haram kill for skuul,,,,hw u take survive am?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-10-2013 05:37 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 8-10-2013 06:33 PM (11 years ago) (m) em no go that day.. so em friends dem die.. em wan go visit em friends them
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 8-10-2013 06:33 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 9-10-2013 11:35 AM (11 years ago) (f) i still de wait for the burial Posted: at 9-10-2013 11:35 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 9-10-2013 11:49 AM (11 years ago) (m) make u go chope free rice chai.. oya come my ous cum chop abeg
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-10-2013 11:49 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 9-10-2013 12:29 PM (11 years ago) (f) na burial rice sweet pass Posted: at 9-10-2013 12:29 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
koliano4me at 9-10-2013 12:53 PM (11 years ago) (m) just book plane Posted: at 9-10-2013 12:53 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rakelly at 9-10-2013 01:14 PM (11 years ago) (f) no be now untill my own plane is ready Posted: at 9-10-2013 01:14 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 9-10-2013 02:26 PM (11 years ago) (f) for ooooo Posted: at 9-10-2013 02:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 9-10-2013 03:21 PM (11 years ago) (m) you ooo
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-10-2013 03:21 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 9-10-2013 03:53 PM (11 years ago) (f) (gtr) Posted: at 9-10-2013 03:53 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 9-10-2013 03:59 PM (11 years ago) (m) i go kill myselfoooooooooo.
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-10-2013 03:59 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Who won kill himself for hia?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 9-10-2013 04:52 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 9-10-2013 05:02 PM (11 years ago) (m) monkey were u go since wey dem de fin u ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-10-2013 05:02 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |