Chaii, Dey don unban me (Page 4)

Date: 30-11-2013 1:45 am (11 years ago) | Author: Erejuwa omonuwa
1 2 3 [4]
- jossy4reall at 20-12-2013 07:26 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Erejuwa on 20-12-2013 07:16 PM
Una dey insult me, una no knw sey i be Oga. Una no knw sey na me get GLOBALJOKES .. Actually, i dn't 1 anybdy 2 knw abt dat


so na u dey come dey thief jokes hia wey dey make us have scarcity of jokes eekwa?....I dey wonder sometimes if person post joke small time the joke go miss....make u take ur time b4 we go give u GB for hia

Posted: at 20-12-2013 07:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-12-2013 09:08 AM (11 years ago)
(f)
wetin b GB?
Posted: at 21-12-2013 09:08 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 11:12 AM (11 years ago)
(m)
if u nid a private lesson den u go pay extra moni in private

Posted: at 21-12-2013 11:12 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-12-2013 12:37 PM (11 years ago)
(f)
u don start ur yeye again ba? na so u take do d oda time wey all of una begin display una yeye anyhow. u tnk sai i get time 4 ur yeye tutorials? my friend, ansa me jo
Posted: at 21-12-2013 12:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 21-12-2013 03:22 PM (11 years ago)
(m)
remind me which time be dat wen ur yeye first developed cuz I no remember

Posted: at 21-12-2013 03:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 22-12-2013 01:54 PM (11 years ago)
(f)
u no go remember olodo. naim make u dey carry last 4 class. God save u say 2day na my birthday & i vow say i wl try as much as possible 2 b pleasant, if not, d tn wey u 4 hear 4 my mouth ehn?
Posted: at 22-12-2013 01:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 05:00 PM (11 years ago)
(m)
I dey carry last while I meet u for primary five and and leave u dia enter primary six but u still dey primary five I enter jss 1, jss2, jss3 before u dem come push u enter primary six,,,and u get mouth to say I dey carry last....anywayz Happy birthday

Posted: at 22-12-2013 05:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 22-12-2013 06:44 PM (11 years ago)
(f)
jossy, ds tn wey u talk, na super story abi tales by moonlight?
Posted: at 22-12-2013 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 22-12-2013 07:19 PM (11 years ago)
(m)
see me see wahala...alabi choose one naa abi na me go choose for u?..or u wan take greediness carry d two only u??

Posted: at 22-12-2013 07:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 22-12-2013 07:32 PM (11 years ago)
(f)
na u go tell me d time wey u talk am naa
if na day time ~ its super story
if na night~ na tales by moonlight
Posted: at 22-12-2013 07:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-12-2013 08:15 AM (11 years ago)
(m)
I talk am from day till night,,,oya choose one now

Posted: at 23-12-2013 08:15 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-12-2013 08:17 AM (11 years ago)
(f)
na african night entertainment b dat. yeye boy
Posted: at 23-12-2013 08:17 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-12-2013 08:21 AM (11 years ago)
(m)
alabi u dull for brain ooo...u know dat

Posted: at 23-12-2013 08:21 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-12-2013 04:50 PM (11 years ago)
(f)
i dey here?
Posted: at 23-12-2013 04:50 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions