I felt so embarrassed... (Page 2)

Date: 09-03-2014 7:45 am (11 years ago) | Author: rashy jonez
1 [2] 3
- youngrashy at 16-03-2014 10:33 AM (11 years ago)
(m)
Na my eyes fault na
Posted: at 16-03-2014 10:33 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-03-2014 10:44 AM (11 years ago)
(m)
den plug am comot since e no dey fit see beta things for u

Posted: at 16-03-2014 10:44 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 16-03-2014 10:51 AM (11 years ago)
(m)
U no serious,come plug am na
Posted: at 16-03-2014 10:51 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 16-03-2014 10:58 AM (11 years ago)
(m)
Talk true  Roll Eyes
E dey useful for u?

Posted: at 16-03-2014 10:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 16-03-2014 11:01 AM (11 years ago)
(m)
Say what?
Posted: at 16-03-2014 11:01 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-03-2014 11:02 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 16-03-2014 10:51 AM
U no serious,come plug am na

am serious and ajanni fit do am for u free

Posted: at 16-03-2014 11:02 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 16-03-2014 11:12 AM (11 years ago)
(f)
na waooo .instead wey una go tell rashy say no b evrytn wey eye see mouth dey talk , una say make e comot in eyes...una go help am hold stick wen e go dey babiAllah? na question I ask ooo. make una ansa me now
Posted: at 16-03-2014 11:12 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-03-2014 11:17 AM (11 years ago)
(m)
I go employ expert to do dat and I go dey pay him enuf...e beta pass dat snuff wey he dey hawk

Posted: at 16-03-2014 11:17 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 16-03-2014 11:19 AM (11 years ago)
(m)
ask ram

Posted: at 16-03-2014 11:19 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- youngrashy at 16-03-2014 11:34 AM (11 years ago)
(m)
Una never serious...
Posted: at 16-03-2014 11:34 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 16-03-2014 11:41 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 16-03-2014 11:17 AM
I go employ expert to do dat and I go dey pay him enuf...e beta pass dat snuff wey he dey hawk
lol..talk true...wetin u won take d eyes do?
Posted: at 16-03-2014 11:41 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-03-2014 11:44 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 16-03-2014 11:34 AM
Una never serious...

we are seriously serious

Posted: at 16-03-2014 11:44 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 16-03-2014 12:06 PM (11 years ago)
(m)
i c

Posted: at 16-03-2014 12:06 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 16-03-2014 10:30 PM (11 years ago)
(m)
i nid IGBO  Lips Sealed
Posted: at 16-03-2014 10:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 17-03-2014 06:14 AM (11 years ago)
(m)
but why u wan take ur hand run ur self mad?

Posted: at 17-03-2014 06:14 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 17-03-2014 06:51 AM (11 years ago)
(m)
*Shaking my teeth*

Posted: at 17-03-2014 06:51 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-03-2014 06:25 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 16-03-2014 11:17 AM
I go employ expert to do dat and I go dey pay him enuf...e beta pass dat snuff wey he dey hawk
u are going back to yaba left tomorrow morning with poster eyes wey dey ur hand for proper investigation.
We wanna knw how u take do am

Posted: at 18-03-2014 06:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-03-2014 06:49 PM (11 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 18-03-2014 06:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-03-2014 06:55 PM (11 years ago)
(m)
Because u dey use ur madness dey affect citizen's

Posted: at 18-03-2014 06:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-03-2014 07:26 PM (11 years ago)
(m)
but I never craze reach ur level b4 dem cure me naa....dat mean say u no wan make any oda person dey share d craze wit u.....u wan to dey craze alone?

Posted: at 18-03-2014 07:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions