condom did a miracle (Page 2)

Date: 28-08-2009 6:23 pm (14 years ago) | Author: AYUBA GAMBO
1 [2]
- around_d_corner at 28-08-2009 07:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: pepigambit on 28-08-2009 07:27 PM
Quote from: macgreat on 28-08-2009 07:21 PM
Ha ha ha... I know pepi, he go forget condom life!.. this is not so you.

boy wat u knw abt pepei bro....man he handles silver pack wit care Grin Wink
sure nah u won mak pisin fall 4 ya hand......
Posted: at 28-08-2009 07:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 28-08-2009 07:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: around_d_corner on 28-08-2009 07:24 PM
Quote from: macgreat on 28-08-2009 07:21 PM
Ha ha ha... I know pepi, he go forget condom life!.. this is not so you.

nawa why u dey put snad 4 ma guy garri u dey dere........ as dis tory sweet u no likle em..

I no trust him at all... if i dey you wetin him do emmm you go fear-fear.

Quote from: pepigambit on 28-08-2009 07:27 PM
Quote from: macgreat on 28-08-2009 07:21 PM
Ha ha ha... I know pepi, he go forget condom life!.. this is not so you.

boy wat u knw abt pepei bro....man he handles silver pack wit care Grin Wink

You wey ya EYE red... do you know about silver pack.



Posted: at 28-08-2009 07:37 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- around_d_corner at 28-08-2009 07:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: macgreat on 28-08-2009 07:37 PM
Quote from: around_d_corner on 28-08-2009 07:24 PM
Quote from: macgreat on 28-08-2009 07:21 PM
Ha ha ha... I know pepi, he go forget condom life!.. this is not so you.

nawa why u dey put snad 4 ma guy garri u dey dere........ as dis tory sweet u no likle em..

I no trust him at all... if i dey you wetin him do emmm you go fear-fear.

Quote from: pepigambit on 28-08-2009 07:27 PM
Quote from: macgreat on 28-08-2009 07:21 PM
Ha ha ha... I know pepi, he go forget condom life!.. this is not so you.

boy wat u knw abt pepei bro....man he handles silver pack wit care Grin Wink

You wey ya EYE red... do you know about silver pack.



easy nah......
Posted: at 28-08-2009 07:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- pepigambit at 28-08-2009 08:38 PM (14 years ago)
(m)
d guy wan blast too mush abi..kai macky take care oo
Posted: at 28-08-2009 08:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eddybabs at 28-08-2009 08:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: pepigambit on 28-08-2009 06:23 PM
i hav dis galfrnd ..i always visit there house and she also does same to ma crib...so its like a family tin ....i dint knw d father has a trap for me ...she has dis beautiful sister omg ....d gal hot small.......so anytime i visit them the gal will puut o those provocative dresses to tempt me?...i wonder ..so wan day i visited as usual   and ma gal wasnt at home ..at least thats wat i was tol ...only the younger one .....her sister....forutnately or unfortunately she jus had her bath ...so she invited me upsatirs to help her pik wat to wear ...and she had only towel kai..yawa dey ooo..........u knw d drill wen we got there she tol me how she admires and lovs me and stuffs ..so she aked me to pls hlp her wit her zip and tell u d truth ma jt wasnt helpin matas at all.......anyways i cldnt runa show wit ma silver pack so i went down stairs to get ma slver pack from d car ...only for me to see all d family clapping hand sfor me ...and d father praisin me tell me i dint let him down ...to dem i was runnig from d gal.....to me i was goin to get ma silver pack ...kai miracle oo..now d father lovs and respect me pas anytin..... Grin Cheesy Wink

i don hear u... u do well.. or wetin u won make i talk...
Posted: at 28-08-2009 08:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- McBona at 29-08-2009 02:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: oyez on 28-08-2009 07:15 PM
this is super-story
so did the father give u an award?

Fuji House of Commotion
Posted: at 29-08-2009 02:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngmoney0001 at 7-10-2011 10:30 AM (12 years ago)
(m)
chai u 2222222222222222 much
Posted: at 7-10-2011 10:30 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- youngmoney0001 at 7-10-2011 10:33 AM (12 years ago)
(m)
chai u 2222222222222222 much
Posted: at 7-10-2011 10:33 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 7-10-2011 10:36 AM (12 years ago)
(f)
miracle condom indeed Roll Eyes

Posted: at 7-10-2011 10:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]