Posted: at | |
| |||||
jamb Reply
| |||||
Quote from: francischi on 10-05-2014 08:13 AM Why All this fake suggestion ... When d beans don already go half... Abeg dem no d eat half done beans.. Chop am clean mouth jor that one na prison type of beans
| |||||
prisoner has spoken Reply
| |||||
gbam Reply
| |||||
make that ur gbam no fall for my head ooo Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 23-05-2014 02:08 PM make that ur gbam no fall for my head ooo e go fall 4 ur head if u nor take ur tyme market woman
| |||||
Hehehehe... Don't mind that girl ReplyShe dey mad EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
i go bite ur tennis Reply
| |||||
wetin u dey wait for? abeg, bite am comot make we hear word small Reply
| |||||
i support u. Biteam well so that him go from nyash dey piss Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 23-05-2014 03:19 PM i go bite ur tennis bit am comot...show ram say e don teey wey u don dey mad Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
anybody wey nor want make me nd my husband rest e himself nor go rest Replyanybody wey bite my husband tennis na my dog go bite and anybody wey support am na devil go deal wit am i don talk my mind oooooooooooooooo make everybody leave me nd my husband alone oooooooooooooo i don tell una finish
| |||||
which husband u dey talk?....dat one wey him tennis no dey stand again?....abi u drink wen u dey confess to me say ur husband be like dry stick wey dey mount like post cuz him tennis no dey perform again... ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
super story Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 25-05-2014 08:05 AM which husband u dey talk?....dat one wey him tennis no dey stand again?....abi u drink wen u dey confess to me say ur husband be like dry stick wey dey mount like post cuz him tennis no dey perform again... thunder fire ur two balls ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() the two balls don flat
| |||||
wow..so expert too don b ezenmuo Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 25-05-2014 08:05 AM which husband u dey talk?....dat one wey him tennis no dey stand again?....abi u drink wen u dey confess to me say ur husband be like dry stick wey dey mount like post cuz him tennis no dey perform again... u must b a mad man... na yeye de worry bcos if nor b yeye u nor come hia write dis nonsense ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 2-06-2014 03:17 PM u must b a mad man... na yeye de worry bcos if nor b yeye u nor come hia write dis nonsense ![]() u must be mad woman wey carry yeye dey waka na im make u fit read and understand the nonsense wey mad man write... Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night