it all about one abino in a school, u remember those day when we are in secondary school, u knw say na bad boy dey stay for back of class and back of assembly... u knw shay wen teacher dey talk for assembly those bad boys go dey talk say na lie!, and if teacher wan catch them, the bad boys go hide in the midst of people ... he get this abino wey wan form bad boy... hinsef go join bad boy...he get one day wey the principal dey talk for assembly, na him this abino go follow the bad boy dey shout na lie....for wetin principal dey talk..na him principal wan catch this bad boy..all the badboy go hide for the midst of people na him this abino too go hide for the midst of people.....which kind time bi this?................
Posted: at | |