Holyboss at 10-08-2014 04:49 PM (10 years ago) (m) u may be right somehow.....I experienced ur feelings of agony while u live with ebola......to the extend ur Nokia phone recognize u when u swithc am on
U sure say u neva chop bushmeat lately cos ds one u r experiencing ur agony I pity u O! Posted: at 10-08-2014 04:49 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 10-08-2014 08:40 PM (10 years ago) (m) U shud knw weed is not good for a Boi.. Whr is d link nw  ask ajanni , em cattle pass ere , d fit don clean am
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 10-08-2014 08:40 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 11-08-2014 11:19 AM (10 years ago) (f) jossy report for my backyard Posted: at 11-08-2014 11:19 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin dey happen for dia??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-08-2014 02:06 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 11-08-2014 06:21 PM (10 years ago) (f) make u go harvest d cassava wey u plant 4 dia. I wan plant groundnuts now Posted: at 11-08-2014 06:21 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 11-08-2014 06:22 PM (10 years ago) (f) make u go harvest d cassava wey u plant 4 dia. I wan plant groundnuts now Posted: at 11-08-2014 06:22 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi go my back yard go plant ur groundnuts....allow my cassava to mature well before I harvest am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-08-2014 05:02 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 12-08-2014 08:18 AM (10 years ago) (m) hmmmm
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 12-08-2014 08:18 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-08-2014 05:39 PM (10 years ago) (f) na hmmm u go talk? u sopos ask am wetin e want 4 Rakelly backyard Posted: at 12-08-2014 05:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u dey find whu go help u ask,,so u no fit ask?.......u dey fear
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-08-2014 06:43 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 13-08-2014 01:16 PM (10 years ago) (f) am waiting jossy Posted: at 13-08-2014 01:16 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 13-08-2014 06:02 PM (10 years ago) (f) stay away from dat guy Posted: at 13-08-2014 06:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 13-08-2014 06:05 PM (10 years ago) (f) u dey find whu go help u ask,,so u no fit ask?.......u dey fear
d mata wey dey ground no reach make I fear? Posted: at 13-08-2014 06:05 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-08-2014 02:46 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
am waiting jossy
dont worry am cummin
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-08-2014 02:48 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 14-08-2014 07:01 AM (10 years ago) (m) soo fast
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 14-08-2014 07:01 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 14-08-2014 01:10 PM (10 years ago) (f) one girl wey jossy give belle dey there Posted: at 14-08-2014 01:10 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
dem be two no be one......rakelly and the oda girl
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-08-2014 04:26 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
soo fast  u craze b4?....u no see say e don teey wey I dey do the pumping
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-08-2014 04:27 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 14-08-2014 07:45 PM (10 years ago) (f) soo fast  e no dey tey naa. na 2 minutes...like indomie Posted: at 14-08-2014 07:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |