Maheeda while wishing Nigeria a happy Independence Day today, said it also marks a memorable day in her life, because she just laid the first brick of the construction of her own house in another man’s land.
Posted: at 1-10-2014 04:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Chericoco at 1-10-2014 05:06 PM (10 years ago) (f)
This is not new bone head. What do you mean by another man's land e no easy? Who tell you e no easy? All you need is good credit, residency and get loan from the bank. It takes last than a year you have your house and start paying mortgage. Come see wetin naija people built for Houston Texas and all over USA. Sorry you just step your one leg on the first step of a ladder that has one hundred steps. Abi you go show us honeypot this time to get money to finish your building. Lol!
Posted: at 1-10-2014 05:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Who say beauty no dey pay, now her family must be very proud of her. No be like beneno's sister wey still dey play local champion dey take her body dey give as cola for anything wey get long thing between his lap for ijebu ode.
Posted: at 1-10-2014 06:13 PM (10 years ago) | Hero
Who say beauty no dey pay, now her family must be very proud of her. No be like beneno's sister wey still dey play local champion dey take her body dey give as cola for anything wey get long thing between his lap for ijebu ode.
OTURUGBEKEEEHHH, NAIJA PEOPLE,MAKE UNA NO KILL ME WIT UNA WORDS
Posted: at 1-10-2014 06:44 PM (10 years ago) | Gistmaniac
allenspike at 1-10-2014 06:57 PM (10 years ago) (m)
Quote from: dareper on 1-10-2014 06:13 PM
Who say beauty no dey pay, now her family must be very proud of her. No be like beneno's sister wey still dey play local champion dey take her body dey give as cola for anything wey get long thing between his lap for ijebu ode.
nametalkam at 1-10-2014 10:17 PM (10 years ago) (m)
Maheeda, Ashawo wey get branding and office address.
U too much jor
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 1-10-2014 10:17 PM (10 years ago) | Addicted Hero
olygloria at 2-10-2014 12:32 AM (10 years ago) (f)
Congratulation dear,people wey say e dey easy make them go try make we see and. If they say na ashawo something I wonder why their sisters neva gotten theirs.carry go nothing do Y◌u̶̲̥̅̊ but...........?
Posted: at 2-10-2014 12:32 AM (10 years ago) | Newbie
Who say beauty no dey pay, now her family must be very proud of her. No be like beneno's sister wey still dey play local champion dey take her body dey give as cola for anything wey get long thing between his lap for ijebu ode.
Posted: at 2-10-2014 12:44 AM (10 years ago) | Addicted Hero