lyinka at 11-11-2009 10:48 PM (15 years ago) (m) hmmm
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 11-11-2009 10:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 12-11-2009 01:49 AM (15 years ago) (m) seen b4... a comedian said something like this b4
oga ballon bussteer you don dey tire me cant one enjoys a free laught for once without your (posted b4 sign ehn?) make man no talk truth again? Abi wetin u chop?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 12-11-2009 01:49 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
guys thanks i appreciate accept teeco and just2sexy. just2sexy ure a kill joy and a liar and u dont know d diff btw seen and heard and for ur information dis joke was a tru life story which was told by 1 of our family friend and teeco dis no be road!!!! Posted: at 12-11-2009 09:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 12-11-2009 09:24 AM (15 years ago) (m) I say one comedian be don talk dis thing b4. Abi u don take sip?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 12-11-2009 09:24 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 12-11-2009 09:28 AM (15 years ago) (m) guys thanks i appreciate accept teeco and just2sexy. just2sexy ure a kill joy and a liar and u dont know d diff btw seen and heard and for ur information dis joke was a tru life story which was told by 1 of our family friend and teeco dis no be road!!!!
Respect the General(s)
Posted: at 12-11-2009 09:28 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 12-11-2009 09:31 AM (15 years ago) (m) No mind am... Dem don dey pursue am from village
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 12-11-2009 09:31 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 12-11-2009 09:33 AM (15 years ago) (m) No mind am... Dem don dey pursue am from village
 I see
Posted: at 12-11-2009 09:33 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy pls go back and read ur comments and stop contradicting urself and me and u who belike who dem dey pursue 4 village? and teeco if ur lookin 4 power come and get it in real life not on net.hissssssssssssss Posted: at 12-11-2009 10:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 12-11-2009 11:34 AM (15 years ago) (m) just2sexy pls go back and read ur comments and stop contradicting urself and me and u who belike who dem dey pursue 4 village? and teeco if ur lookin 4 power come and get it in real life not on net.hissssssssssssss
My CV Sent to your Inbox
Posted: at 12-11-2009 11:34 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wateva Posted: at 12-11-2009 02:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 12-11-2009 03:14 PM (15 years ago) (f) babe no mind dis boys, ther bad belle bad pass purgative own. dat joke was tyte, ppl actually think av gone loko in dis cafe. Posted: at 12-11-2009 03:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thanks na people like u we need here, chop knuckles jare Posted: at 12-11-2009 03:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 12-11-2009 03:34 PM (15 years ago) (f) lol, me be PHCH, now u c me now u dnt, but dnt let my boys get to u,if dem yab u, yab back in abundance, dat way dey wont mess wit u, dnt insult, just tease ok. dis guys r d best ok, nd dis forum is d bomb (dnt let it blow u up) ok Posted: at 12-11-2009 03:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
k Posted: at 12-11-2009 04:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 12-11-2009 05:01 PM (15 years ago) (m) wateva
ok
Posted: at 12-11-2009 05:01 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol, me be PHCH, now u c me now u dnt, but dnt let my boys get to u,if dem yab u, yab back in abundance, dat way dey wont mess wit u, dnt insult, just tease ok. dis guys r d best ok, nd dis forum is d bomb (dnt let it blow u up) ok
Posted: at 12-11-2009 06:47 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 12-11-2009 07:03 PM (15 years ago) (m) just2sexy pls go back and read ur comments and stop contradicting urself and me and u who be like who dem dey pursue 4 village? and teeco if ur lookin 4 power come and get it in real life not on net.hissssssssssssss
U dey take ur medications so? Cos e be like say e don finish oh
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 12-11-2009 07:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 13-11-2009 01:24 AM (15 years ago) (m) Posted b4.
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 13-11-2009 01:24 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy pls go back and read ur comments and stop contradicting urself and me and u who be like who dem dey pursue 4 village? and teeco if ur lookin 4 power come and get it in real life not on net.hissssssssssssss
U dey take ur medications so? Cos e be like say e don finish oh pharmacy don closed for the day
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 13-11-2009 02:10 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
sheenor 4 ur dream @just2sexy 2 craz easy but 2 control nay problem so try hid am sumtyms Posted: at 13-11-2009 09:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |