WHITE LIE! Minister Of Transportation, Rotimi Ameachi Claims He Does Not Like Money (Page 2)

Date: 03-02-2016 10:55 am (9 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- Ayodun1 at 3-02-2016 08:26 PM (9 years ago)
(m)
If that's true, then no one actually does.

Posted: at 3-02-2016 08:26 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ayodun1 at 3-02-2016 08:27 PM (9 years ago)
(m)
@Winace First time wey I go see you write #Yoruba na curse U use am curse..... KILODE ?

Posted: at 3-02-2016 08:27 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 3-02-2016 09:47 PM (9 years ago)
(m)
Amaechi ur matter be like man wey dem say he thief meat for pot wey deny but agree say the soup get salt,how him take know if he no taste am?the thunder wey go strike your mouth dey india dey look 4 flight,when he land,you go shut up"Idiotic bastard"
Posted: at 3-02-2016 09:47 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Amibomatc at 3-02-2016 11:05 PM (9 years ago)
(m)
Any time this man opens his mouth he gets me upset. He is too local to be in the national politics, in fact this man is suposed to be in a remote norther village rearing cows.

As from today i rebaptise you with a new name. Ahmed Mohammed. This is your new name cos you are a disgrace to the name they are calling you now.   
Posted: at 3-02-2016 11:05 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Mopera at 3-02-2016 11:29 PM (9 years ago)
(m)
Why
this coperate corrupt man wey him
cup go just full go de talk like this?
If you tell ashawo make she touch
a man's prick,she go say fear dey catch am but if na close
door,hmmmm,So amaechi go tell
your tory to the psychatrics cos I
no say even ten days old baby don
know wetin money be,how much
more you wey don chop and eat money tire.oya tell your friend
buhari make he carry your minister
work give another person&make
he de pay you only feeding money
for you and your family. well na him mate he go they use this kind of tactic for.
Posted: at 3-02-2016 11:29 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 4-02-2016 01:37 AM (9 years ago)
(m)
Another   senseless post
Posted: at 4-02-2016 01:37 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- akinmanchy at 4-02-2016 11:16 PM (9 years ago)
(m)
Story for the bingos

Posted: at 4-02-2016 11:16 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- AmazingMarie at 4-02-2016 11:40 PM (9 years ago)
(f)
 Tongue Grin really.
Posted: at 4-02-2016 11:40 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- AmazingMarie at 4-02-2016 11:41 PM (9 years ago)
(f)
i hope the minister is not collecting his salary too because i can see he does not like money.
Posted: at 4-02-2016 11:41 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 6-02-2016 12:23 AM (9 years ago)
(m)
DIS MAN TINK SAY NIGERIANZ NA NURSERY ONE STUDENT? MAK THUNDA FIRE DAT HIM MOUTH.
Posted: at 6-02-2016 12:23 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 15-02-2016 02:50 PM (9 years ago)
(m)
Hahaha!heheheii,I beg make I
laugh in french&china joor,Why
this coperate corrupt man wey
him cup go just full go de talk like
this? If you tell ashawo make she
touch a man's prick,she go say fear dey catch am but if na close
door,hmmmm,So amaechi go tell
your tory to the psychatrics cos I
no say even ten days old baby
don know wetin money be,how
much more you wey don chop and eat money tire.oya tell your
friend buhari make he carry your
minister work give another
person&make he de pay you only
feeding money for you and your
famuly like 30k a month.Rubbish.
Posted: at 15-02-2016 02:50 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions