Abeg collect everytin u fit collect cos u need d money to start all over again for naija and u won't find it easy without money.. No:2, no come here dey deceive us say u no no wetin ur guy dey do cos u sef get some small criminal record which u refused to tell us so u can't bullsh!t a bullsh!tter... And why didn't u change ur solicitor if u no say na drunkard for over 3yrs..? My advice is get every dime she take from u and make sure say u do DNA for d pikin to ascertain d child is yours wen she born. Na god catch una wey dey go naija go carry wife, dis is always the end result... Naija women for naija hard pass nail dem no get feelings at all. Beta naija women dey abroad wey get beta jobs and are professionals but guys like u r intimidated wen u see dem.. My only advice is to collect every dime u spent on her, pls show no mercy even in her pregnant state... Becos she couldn't care less wat she did to u... Even bible talk say "Do unto others what you want others to do to u"... Posted: at 22-03-2016 08:22 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Chaaiiii,,,,,, dis one na im dem dey call a free fall, anyhow shaa... man pikin must to move on no matter hw life bad reach,,,, d woman na konfirm waste product n u no fit depend anything from am cos u no go c am even if u jail am, maybe, na ordinary kobo go commot. Just hear wetin d new husband go talk den carry waka... na so life b!!!!! NobsmallTin,,, e never reach to kill ur sef Posted: at 22-03-2016 08:41 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jajamaryj at 22-03-2016 08:43 PM (9 years ago) (f) It is well but try to look well to avoid a next time Posted: at 22-03-2016 08:43 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
uuuuuuuu at 22-03-2016 09:41 PM (9 years ago) (m) Bros struggle continue that is life for u face ur life Posted: at 22-03-2016 09:41 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vickie_guz at 22-03-2016 11:48 PM (9 years ago) (f) This is really absurd! Mothers these days are something else. My brother just take it easy, let them refund your money so as to start amending once again and i pray that the sky will be ur starting point. Posted: at 22-03-2016 11:48 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
imaria at 22-03-2016 11:52 PM (9 years ago) (f) Take heart you will find another better wife Posted: at 22-03-2016 11:52 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 23-03-2016 12:09 AM (9 years ago) (m) you are there...come take kiss
....come our big anty Winace you naim you won kiss ehrrr....becarefullllll very very carefulllllll Posted: at 23-03-2016 12:09 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 23-03-2016 12:09 AM (9 years ago) (m) you are there...come take kiss
Posted: at 23-03-2016 12:09 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
taung89 at 23-03-2016 12:37 AM (9 years ago) (m) you are there...come take kiss
you see your life na only her writing you see mumu don start dear and there na the same? Posted: at 23-03-2016 12:37 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Asterimou at 23-03-2016 12:53 AM (9 years ago) (m) Try to get your money back. No fear any juju. Its only those who fear juju, juju will kill Now, you have been deported from Europe, You need this money to start life again. Fight to get this money back, its my advise. Posted: at 23-03-2016 12:53 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ovickson at 23-03-2016 01:17 AM (9 years ago) (m) I beg am not so interested in all these abroad guys!!! My friend's guy left her for the past 10 years and she is still waiting for the idiot who is married to another woman with kids in the UK. Ladies need to wake up, good one baby girl life must go on!!
BITCH! I belive u sleep around with married men, u tink u are smart rite, ur smartness will make yu suffer in d hands of men.BITCH! Posted: at 23-03-2016 01:17 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
beneno at 23-03-2016 01:59 AM (9 years ago) (m) Guy u are a drug dealer Jor.hhhm u mean u as a naija guy kept a Ghanian guy in your house in abroad and a drug control came and u were innocent ? Aba . if I be police I no need ask who carry the drug keep for the house among una before I know.with only that drug and guy part wey I read,I no believe your story any more because Ni lies full am.u are a liar Posted: at 23-03-2016 01:59 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmm sirry ehn I understand how you feel, that's girls for you. Posted: at 23-03-2016 04:35 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:21 AM (9 years ago) (m) How this one take bring down gotv price Posted: at 23-03-2016 05:21 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:22 AM (9 years ago) (m) I dey scratch wer mosquito bite me. I swear if i kill the msquito i go leave the msquito to show the rest of the mquitos ...if dem cross my way ...na die
Buy mosquito culls Posted: at 23-03-2016 05:22 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:22 AM (9 years ago) (m) U dey put person for house for Germany u no know say he dey sell cocaine, blah blah blah Aibeg forget Story ,which Work u dey do? Dat woman Na disgrace to womanhood ,useless woman.
He his the cause Posted: at 23-03-2016 05:22 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:23 AM (9 years ago) (m) 4get the moni,,,,and if u can recover ur car,,,fine! if u cant just 4get b4 juju matter enter
For what now Posted: at 23-03-2016 05:23 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 23-03-2016 05:23 AM (9 years ago) (m) Guy en,4get about d money n evrytin n move on wit ur life.dats new generation gals 4 u.n bsides,nt evry woman z capable of waitin 4 a man.take it upon urself,if u were in her shoes,would u hv waited 4 her 4 3yrs.......b sincere wit urself man
He should be grateful they didn't jail him Posted: at 23-03-2016 05:23 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 23-03-2016 06:57 AM (9 years ago) (f) ur life is much more important than d car and d money. bcos those kind of people can go to any length to harm u in every way, sorry for ur loss. Posted: at 23-03-2016 06:57 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brother take am easy oooh...remember God dey oooh things wil surely get better for you ok....one love...
I don tell am say all girls are the same. make e see as normal thing. Posted: at 23-03-2016 07:08 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |