famous5 at 26-02-2010 05:24 PM (15 years ago) (m) ok i understand u Posted: at 26-02-2010 05:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 05:33 PM (15 years ago) (m) Yes, I fightless, fearless, spendless, calles, loadless, kialess, while dating ugly babe. In fact evrytin na less less. I tink, they get more advantage pass all these fine babes.
"ol boy, you funnyoo. But i see your point. Thank u. U dey c road. Posted: at 26-02-2010 05:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 26-02-2010 05:34 PM (15 years ago) (m) wetin dey bros?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 26-02-2010 05:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 05:36 PM (15 years ago) (m) abey me na fine baby i no dey among d ugly ones  Oya enter right go collect ur gift. Who go give am d Gift? U fit dasham one babe 4rm ur street. Posted: at 26-02-2010 05:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 05:50 PM (15 years ago) (m) abeg where are those Ugly girls.. make una come jare.. with ur CV's i need to see who qualify for the type i need.
i luv dat dik. Just help put it on notice board. Posted: at 26-02-2010 05:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
famous5 at 26-02-2010 05:51 PM (15 years ago) (m) if na share una dey share am i need one Posted: at 26-02-2010 05:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 05:56 PM (15 years ago) (m) But most girls wey no fine for facial aspect, they normaly have great characters, thats what makes them very beautiful.. Unlike most girls that could look themself in the mirrow and said.. hmm look how sweet and charming i look, why that boy will be telling me what to do and commanding me.  U ova correct. God bless u. Posted: at 26-02-2010 05:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 05:59 PM (15 years ago) (m) wetin dey bros?
Posted: at 26-02-2010 05:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 06:01 PM (15 years ago) (m) wetin dey bros?
nothing 4 u now, just wait...... How u dey Posted: at 26-02-2010 06:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 06:04 PM (15 years ago) (m) if na share una dey share am i need one
Sheeeeee! Slow n steady. No rushing pls. Posted: at 26-02-2010 06:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ezecyyyy at 26-02-2010 06:07 PM (15 years ago) (m) Thtz a good ldea Posted: at 26-02-2010 06:07 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 26-02-2010 06:28 PM (15 years ago) (m) Thtz a good ldea
not only an idea, just try n c. Posted: at 26-02-2010 06:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
famous5 at 26-02-2010 07:01 PM (15 years ago) (m) am waiting for the out come Posted: at 26-02-2010 07:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bilak at 26-02-2010 09:19 PM (15 years ago) (f) ulgy 4 face nd under.lol Posted: at 26-02-2010 09:19 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olay92 at 27-02-2010 01:12 AM (15 years ago) (f) @poster u sure say u well abi ur secxi gf don dump u
im sure thats wot happened Posted: at 27-02-2010 01:12 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 27-02-2010 09:46 AM (15 years ago) (m) am waiting for the out come
V u goten one already? Posted: at 27-02-2010 09:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 27-02-2010 10:05 AM (15 years ago) (m) man i think u are right
Posted: at 27-02-2010 10:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
good for u Posted: at 11-07-2011 08:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |