Welsh Woman Arrested For Kissing And Hugging Student At Saudi University (Page 2)

Date: 29-07-2016 2:48 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- BournIdentity at 31-07-2016 09:09 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 30-07-2016 09:54 PM
Noted
Oga dis 1 wey u still dey ves after dem release u..,,, I go snatch grande master from ur hand o...
Just tell mi where u dey cruise nw maybe I go fit meet u 4 dere....
Posted: at 31-07-2016 09:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 2-08-2016 05:03 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 31-07-2016 09:06 PM
Oga dis wey u still dey ves after dem release u..,,, I go snatch grande master from ur hand o
Welcome back shaa
you that addicted drug pusher,that post is not meant for your type,you deserved just a reminants from me oga at top all the time,by the way,how did you sneak out from the kiri kiri kiri?
Posted: at 2-08-2016 05:03 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- BournIdentity at 4-08-2016 11:55 AM (8 years ago)
(m)
Roll Eyes u forget sey na dere 2 of us dey wey I run leave u waka..., u still dey tie ur malu knicker 4waist dey count fly wey dey follow u 4 nyash ba....,,,,, b4 u say AdeNaBio-SimbiatNaShikala I don waka pass grande master..,, come take shandy 2tie ur stomach small baba suegbe..,,
Kirikiri dey wey I leave am,,,., as fayose don tif tb joshua work..,, na im tb 2n 2 prison pst. talk say I go be him associate..,,
So hw far with yaba left I hear say u bin go back after dem release u from d ward wey u dey...?
Posted: at 4-08-2016 11:55 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 5-08-2016 12:23 AM (8 years ago)
(m)
You're are going back there and this time around,there will be no escape for you as you'll be chained down,shameless criminal
Posted: at 5-08-2016 12:23 AM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- BournIdentity at 8-08-2016 08:24 AM (8 years ago)
(m)
Roll Eyes Guy make brain na abi u don moose.......? I dey yarn u sey me &TB dey sabi waka dat place wella abi u don cari ur aboki sense take chook needle 4ur ear ni...,,, hw yaba left dey treat u..?
Posted: at 8-08-2016 08:24 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 9-08-2016 04:01 PM (8 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 9-08-2016 04:01 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- BournIdentity at 10-08-2016 09:40 PM (8 years ago)
(m)
Huh?
Posted: at 10-08-2016 09:40 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions