love dis love dat no more casual sex these days. u in a relationship 4 barely a week and d stupid girl start bringing up marriage & family issuses like shes d one to propose. damn i gat to go back 2 london nija life na high life.
hissssssssssssssssss anuohia
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 4-03-2010 09:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 4-03-2010 09:04 PM (14 years ago) (m) Better stick with d stupid girl, Stupid girl + Foolish boy= match made in heaven why u dey complain again?
hahahahahahahhaha....kai u harsh o.... Posted: at 4-03-2010 09:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
juz laughin thru...
Abeg wetin do ur face, e just white like say u dey follow Michael Jackson, or sorry, lotion don finish? you re mouthed.u sure say dey go beat u b4 u leave here 2day?
All gud thingz in life re free........... Posted: at 4-03-2010 09:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mazi at 4-03-2010 09:12 PM (14 years ago) (m) juz laughin thru...
Abeg wetin do ur face, e just white like say u dey follow Michael Jackson, or sorry, lotion don finish? dem go kill u here here wit ur basket mouth.... Posted: at 4-03-2010 09:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
juz laughin thru...
Abeg wetin do ur face, e just white like say u dey follow Michael Jackson, or sorry, lotion don finish? dem go kill u here here wit ur basket mouth.... mazi carri am de go o...incase of incasity.
All gud thingz in life re free........... Posted: at 4-03-2010 09:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Keffejude at 5-03-2010 02:55 AM (14 years ago) (m) love dis love dat no more casual sex these days. u in a relationship 4 barely a week and d stupid girl start bringing up marriage & family issuses like shes d one to propose. damn i gat to go back 2 london nija life na high life.
hissssssssssssssssss anuohia [/quote ...see dis local girl ooh, ogbenke feeling funky. Posted: at 5-03-2010 02:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
humblej at 5-03-2010 05:47 AM (14 years ago) (m) If u are not comfortable with those mess, then quit having casual sex and start looking for formal one
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 5-03-2010 05:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 5-03-2010 07:46 AM (14 years ago) (m) i am reading
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 5-03-2010 07:46 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
love dis love dat no more casual sex these days. u in a relationship 4 barely a week and d stupid girl start bringing up marriage & family issuses like shes d one to propose. damn i gat to go back 2 london nija life na high life.
hissssssssssssssssss anuohia [/quote ...see dis local girl ooh, ogbenke feeling funky. i agree..atleast i no be wannabe...igbinedion my foot....you fit pay the fees...hiss
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 5-03-2010 10:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Keffejude at 5-03-2010 11:55 PM (14 years ago) (m) wanna be lol..... am in accounting department(400L) and my school fee is 400,000 i never it was a big thing but maybe life really hard 4 ur side. pls dont take out ur frustration on me. Posted: at 5-03-2010 11:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wanna be lol..... am in accounting department(400L) and my school fee is 400,000 i never it was a big thing but maybe life really hard 4 ur side. pls dont take out ur frustration on me.
you are not worth my frustrations...tut mir leid
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 6-03-2010 09:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
love dis love dat no more casual sex these days. u in a relationship 4 barely a week and d stupid girl start bringing up marriage & family issuses like shes d one to propose.damn i gat to go back 2 london nija life na high life. from ur face also i can know dat u re village.com pure naija so no need to be high quality with ur low attitude Posted: at 6-03-2010 01:05 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
myragonza at 6-03-2010 02:02 PM (14 years ago) (f) wanna be lol..... am in accounting department(400L) and my school fee is 400,000 i never it was a big thing but maybe life really hard 4 ur side. pls dont take out ur frustration on me.
if ur school is that cheap,i wanna buy that school too,.....
Posted: at 6-03-2010 02:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onchedu at 6-03-2010 02:03 PM (14 years ago) (m) love dis love dat no more casual sex these days. u in a relationship 4 barely a week and d stupid girl start bringing up marriage & family issuses like shes d one to propose. damn i gat to go back 2 london nija life na high life.
Abeg try go back that London leave our traditional chics for us ehn. Posted: at 6-03-2010 02:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Keffejude at 7-03-2010 12:41 AM (14 years ago) (m) wanna be lol..... am in accounting department(400L) and my school fee is 400,000 i never it was a big thing but maybe life really hard 4 ur side. pls dont take out ur frustration on me.
if ur school is that cheap,i wanna buy that school too,..... ...lol its easier said than done Posted: at 7-03-2010 12:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lmao @ the replies Posted: at 7-03-2010 06:26 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Keffejude at 7-03-2010 09:45 PM (14 years ago) (m) who be dis man with girl pic? Posted: at 7-03-2010 09:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who be dis man with girl pic?
i am not a man as u can see in the picture i made a mistake when signing up and cant change it maybe i'll delete this one and open a new one Posted: at 7-03-2010 10:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Don-Hab at 7-03-2010 10:26 PM (14 years ago) (m) na wow oooh!! me way dey school for AbtiAmerica University for Naija mek i talk say ma School fees na how much? Posted: at 7-03-2010 10:26 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Keffejude at 8-03-2010 05:10 AM (14 years ago) (m) abeg tel d haters dey feal say peeps no get money 2 go private schools Posted: at 8-03-2010 05:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |