Oga, i've checked. She no dey for house.
Posted: at | |
Oga, i've checked. She no dey for house.
| |||||
Oluchi don follow another man Reply
| |||||
Quote from: esonu on 14-07-2010 04:44 PM Quote from: oyindabty on 14-07-2010 04:41 PM i see her for our backyard last nite with some three boy's i tink say na u. wetin dem dey do de time wey u see demhelp me ask am ooooooooo
| |||||
Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man?
| |||||
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex.
| |||||
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex. hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body
| |||||
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex. hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body I don swallow power so no make me vex or else................
| |||||
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:51 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex. hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body I don swallow power so no make me vex or else................ or else i go chop ur raw..........................
| |||||
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:53 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:51 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex. hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body I don swallow power so no make me vex or else................ or else i go chop ur raw.......................... See dis guy o............. abi u bi vampire?
| |||||
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:56 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:53 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:51 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex. hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body I don swallow power so no make me vex or else................ or else i go chop ur raw.......................... See dis guy o............. abi u bi vampire? dnt quote me wrong i did not say i wil chop u raw but "ur raw"
| |||||
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:56 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:53 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:51 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex. hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body I don swallow power so no make me vex or else................ or else i go chop ur raw.......................... See dis guy o............. abi u bi vampire? dnt quote me wrong i did not say i wil chop u raw but "ur raw"
| |||||
Quote from: emmyp on 15-07-2010 09:05 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:56 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:53 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:51 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM Oluchi Oluchi where you dey. Come out come out where ever you are. Your hussy dey look for you. Oga, i've checked. She no dey for house. Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man? Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex. hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body I don swallow power so no make me vex or else................ or else i go chop ur raw.......................... See dis guy o............. abi u bi vampire? dnt quote me wrong i did not say i wil chop u raw but "ur raw" I beg I don taya 4 u. Go fin ur Oluchi 4 where u keep her
| |||||
aba u no surpose taya now.......ok u go b my assistant.........i giv u d job mak u helep me find her.....just giv me ur bills Reply
| |||||
Quote from: emmyp on 15-07-2010 09:18 AM aba u no surpose taya now.......ok u go b my assistant.........i giv u d job mak u helep me find her.....just giv me ur bills Okey, I go tell u later
| |||||
oluchi,oluchi,oluchi,na how many times i call u Reply![]()
| |||||
u don craze Reply
| |||||
Why u dey insult am. E dey helep u to find ya babe Reply
| |||||
who b d MUGU? Reply
| |||||
wetin b dat yur name..emmyp or ammu p,hope sey no b my oluchi yu dey talk abt...yu don 4get sey yu use am gamble and knw wey i don chop yu won dey find am...abeg go drink so klin water. Reply
| |||||
Emmyp when last did u saw her? .... and where i can help u find her Reply
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night