do4sure at 28-10-2010 05:31 PM (14 years ago) (m) SUPPLEMENTARY LIST WILL BE OUT 2MORROW AND THE SMALL NAMES WILL BE NEXT YEAR Posted: at 28-10-2010 05:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 29-10-2010 02:45 AM (14 years ago) (m) c as una head don big.
poster y my name no dey 4 d list? mallorca name no dey 2. y? so we u mean say me i nvr advice psn beta 4 np.eh? tel me na. abi d list na 4 ppl wey don advce 4 ya post?
i get anoda list 4 anoda list entirely and trust me,names wey dey here no dey there o.Moreover my topic says 'some big names' not 'all d big names'
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 29-10-2010 02:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 29-10-2010 03:09 AM (14 years ago) (m) @POSTER HW COM YOUR 4GET MA-MA,MUMMY G.O ETC? WELL NO BE YOUR FAULT I SEE FRM YOUR PROFILE PICS SAY YOU DEY INSIDE BUSH SO YOU NO FIT TINK WELL/STRAIGHT THAT WAS WHY. U R TINK LIKE ANIMALS IN D BUSH AM SORRI TO SAY.
if to say i put ur name,u 4 don wee wee 4 my head
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 29-10-2010 03:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ade_su_wa at 29-10-2010 03:19 AM (14 years ago) (f) @poster, u go fit know pple who truely don give solutions to problem? Abeg i pass comot Posted: at 29-10-2010 03:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Drinking and reading brb Posted: at 29-10-2010 03:24 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ade_su_wa at 29-10-2010 03:29 AM (14 years ago) (f) you nidam jere Posted: at 29-10-2010 03:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 29-10-2010 03:30 AM (14 years ago) (m) @poster, u go fit know pple who truely don give solutions to problem? Abeg i pass comot
to me,yes cos their comments were positive and if applied,there must be a positive result.Sowi, wesult
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 29-10-2010 03:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kethey at 29-10-2010 03:36 AM (14 years ago) (f) Hmmmm, great Posted: at 29-10-2010 03:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ade_su_wa at 29-10-2010 03:49 AM (14 years ago) (f) @poster, u go fit know pple who truely don give solutions to problem? Abeg i pass comot
to me,yes cos their comments were positive and if applied,there must be a positive result.Sowi, wesult which day u come wen you wan come dey talk pple wen dey give solution. Abeg i pass comot again Posted: at 29-10-2010 03:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 29-10-2010 06:57 AM (14 years ago) (m) Ha Ha,i've been in N.P for years.My first username was 'justcita' i closed dat acct n open a new one
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 29-10-2010 06:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thomax at 29-10-2010 07:11 AM (14 years ago) (m) i don't think ths type of thread is a good idea. some members name are there & i knw them to be "passing" alws on threads while som missing ones are great wit positive contribution. wht a big trash! Posted: at 29-10-2010 07:11 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
whoever dat posted this,certainly do nt knw d big names of naijapals Posted: at 29-10-2010 08:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hm!
Live and let live! Posted: at 29-10-2010 08:52 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
oyindabty at 29-10-2010 08:58 AM (14 years ago) (f) @POSTER HW COM YOUR 4GET MA-MA,MUMMY G.O ETC? WELL NO BE YOUR FAULT I SEE FRM YOUR PROFILE PICS SAY YOU DEY INSIDE BUSH SO YOU NO FIT TINK WELL/STRAIGHT THAT WAS WHY. U R TINK LIKE ANIMALS IN D BUSH AM SORRI TO SAY.
if to say i put ur name,u 4 don wee wee 4 my head AND NA THAT WEE WEE I GO TAKE WAKE YOU UP FRM SLEEP DIS MORNIN YOU GO SEE. YEYE BOI HW WAS UR NITE Posted: at 29-10-2010 08:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 29-10-2010 09:52 AM (14 years ago) (m) @POSTER HW COM YOUR 4GET MA-MA,MUMMY G.O ETC? WELL NO BE YOUR FAULT I SEE FRM YOUR PROFILE PICS SAY YOU DEY INSIDE BUSH SO YOU NO FIT TINK WELL/STRAIGHT THAT WAS WHY. U R TINK LIKE ANIMALS IN D BUSH AM SORRI TO SAY.
if to say i put ur name,u 4 don wee wee 4 my head AND NA THAT WEE WEE I GO TAKE WAKE YOU UP FRM SLEEP DIS MORNIN YOU GO SEE. YEYE BOI HW WAS UR NITE chaii e bad o,na ur wee wee i just dey see 4 my dream
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 29-10-2010 09:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don't think ths type of thread is a good idea. some members name are there & i knw them to be "passing" alws on threads while som missing ones are great wit positive contribution.
wht a big trash!
big time trash, Posted: at 29-10-2010 09:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
whoever dat posted this,certainly do nt knw d big names of naijapals
you can say that again,lol Posted: at 29-10-2010 10:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 29-10-2010 10:04 AM (14 years ago) (m) whoever dat posted this,certainly do nt knw d big names of naijapals
so u think so? Don't worry my next list will xplain things to y'all
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 29-10-2010 10:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ayobamy at 29-10-2010 10:11 AM (14 years ago) (m) and... Posted: at 29-10-2010 10:11 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
justceetah at 29-10-2010 10:13 AM (14 years ago) (m) i don't think ths type of thread is a good idea. some members name are there & i knw them to be "passing" alws on threads while som missing ones are great wit positive contribution.
wht a big trash!
lol,those that u claim to be passing have made great contributions from when they just signed up till when they started making fun.Got eyes on most active members here
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 29-10-2010 10:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |