Posted: at | |
| |||||
Quote from: terryworld on 23-11-2010 04:13 PM wetin again? fufu (akpu) ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
u dey hungry ni?? Reply
| |||||
e dey hungry Reply
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: florish4love on 23-11-2010 04:24 PM u dey hungry ni?? i dey miss fufu (akpu) walahi Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
how u go dey chop fufu, u be grand papa? Replyomo, make u chop semovita, garri and better food abeg ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
creative........ lol Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 23-11-2010 10:22 PM how u go dey chop fufu, u be grand papa? watin wrong with fufu? omo, make u chop semovita, garri and better food abeg ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
where is my own fufu ooo Reply
| |||||
In the kitchen Reply![]()
| |||||
Quote from: federico on 24-11-2010 04:28 AM Quote from: Skypon2002 on 23-11-2010 10:22 PM how u go dey chop fufu, u be grand papa? watin wrong with fufu?omo, make u chop semovita, garri and better food abeg ![]() ![]() ![]() ![]() no mind am......... Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: federico on 24-11-2010 04:28 AM Quote from: Skypon2002 on 23-11-2010 10:22 PM how u go dey chop fufu, u be grand papa? watin wrong with fufu?omo, make u chop semovita, garri and better food abeg ![]() ![]() ![]() ![]() fufu no go let u post funny joke. na so so junk jokes u go dey post ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 24-11-2010 11:42 PM Quote from: federico on 24-11-2010 04:28 AM Quote from: Skypon2002 on 23-11-2010 10:22 PM how u go dey chop fufu, u be grand papa? watin wrong with fufu?omo, make u chop semovita, garri and better food abeg ![]() ![]() ![]() ![]() no mind am......... fufu is not good for ur health ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bafyguy on 21-11-2010 06:05 PM Husband comes back from church, greet his wife and lift her up. He carries her around the house. The wife is so surprised and asks "did the pastor preach about being romantic"? the husband said "no, he said we must carry our burdens and sorrows. u too much
| |||||
na wa oooooooooooo ReplyTouch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
na two oooooooo Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 27-11-2010 11:35 AM Quote from: Riverniger1 on 24-11-2010 11:42 PM Quote from: federico on 24-11-2010 04:28 AM Quote from: Skypon2002 on 23-11-2010 10:22 PM how u go dey chop fufu, u be grand papa? watin wrong with fufu?omo, make u chop semovita, garri and better food abeg ![]() ![]() ![]() ![]() no mind am......... fufu is not good for ur health ![]() u no tell me say u be doctor nah
| |||||
K. Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night