Wetin we go call this one??????????????????????????????????? (Page 2)

Date: 08-12-2010 2:12 pm (14 years ago) | Author: Ikongshul Godwin Ashima
1 [2]
- florish4love at 9-12-2010 02:20 PM (14 years ago)
(f)
I no get tatoo for my body oooo

and i know say na rubbish u wan talk

bt if u talk am ur mouth and ur hand go freeze
Posted: at 9-12-2010 02:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 9-12-2010 02:24 PM (14 years ago)
(m)
see u no get river na ..... me i get odigiechi
Posted: at 9-12-2010 02:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 9-12-2010 02:30 PM (14 years ago)
(f)
I no sabi dat one ooo
and na the thing wey dey always pain me be that oooo
speak the one wey i hear ooooo
Posted: at 9-12-2010 02:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 9-12-2010 02:33 PM (14 years ago)
(m)
u come my house make i teach u na ....
Posted: at 9-12-2010 02:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ashima at 9-12-2010 02:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on  9-12-2010 12:55 PM
am going
Go well...........
Posted: at 9-12-2010 02:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 9-12-2010 02:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on  9-12-2010 02:33 PM
u come my house make i teach u na ....

if come now

na dat thing wey u use for goat u go use do am for me abi


i no dey come

i reject am in jesus name

terry go teach me
Posted: at 9-12-2010 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shinapeters at 10-12-2010 03:44 PM (14 years ago)
(f)
@ poster- for ur mind u don post something abi?
Posted: at 10-12-2010 03:44 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 10-12-2010 04:30 PM (14 years ago)
(f)
to where?
Posted: at 10-12-2010 04:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosiegirl2 at 10-12-2010 04:38 PM (14 years ago)
(f)
funny joke
Posted: at 10-12-2010 04:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Ashima at 10-12-2010 06:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: rosiegirl2 on 10-12-2010 04:38 PM
funny joke
Hmmmmm Thanks
Posted: at 10-12-2010 06:48 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- emmajenic1 at 10-12-2010 08:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Ashima on 10-12-2010 06:48 PM
Quote from: rosiegirl2 on 10-12-2010 04:38 PM
funny joke
Hmmmmm Thanks
Nice one.I got the message... Grin Grin Grin
Posted: at 10-12-2010 08:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 10-12-2010 08:52 PM (14 years ago)
(m)
ok
Quote from: florish4love on  9-12-2010 02:46 PM
Quote from: solid_solid on  9-12-2010 02:33 PM
u come my house make i teach u na ....

if come now

na dat thing wey u use for goat u go use do am for me abi


i no dey come

i reject am in jesus name

terry go teach me
hehehe no mind solid.me go teach u.

Posted: at 10-12-2010 08:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-12-2010 10:21 PM (14 years ago)
(m)
me self i sabi teach person oooooo
 Grin

Posted: at 10-12-2010 10:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 10-12-2010 10:26 PM (14 years ago)
(m)
ur tenis there.
Who tell u say me no sabi teach?

Posted: at 10-12-2010 10:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-12-2010 11:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-12-2010 10:26 PM
ur tenis there.
Who tell u say me no sabi teach?
ok, sorry oooo
i think say una tennis no dey work
my own dey agile 2 4 7

Posted: at 10-12-2010 11:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions