



hiyaa!!! if u too shine this ya eye... something go fly enter..ooh....
Posted: at | |
Quote from: rezimero on 15-11-2008 11:24 AM shine ya eye well, well ![]() ![]() ![]() ![]() hiyaa!!! if u too shine this ya eye... something go fly enter..ooh....
| |||||
Onyi...whats the big deal...na u only go sabi say i dey try Reply![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 15-11-2008 03:10 PM Onyi...whats the big deal...na u only go sabi say i dey try ![]() yes ooh...u understand na... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 15-11-2008 11:13 AM see wetin? for where? you never still see am? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@rezi e be lak say u wan check am ya sef ooooh...lol Reply
| |||||
As long as the road dey accessible, no problem. grass or no grass we go pass through am without any difficulties. Reply![]()
| |||||
Come to think of it, what so special about the grass sef? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Amaikama u be bus driver??? Dis one wen na so so moto u dey talk abt... Reply
| |||||
Quote from: amaikama on 17-11-2008 10:04 AM Come to think of it, what so special about the grass sef? na your side i dey bros. chop the biscuit and forget the wrapper ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
thumbs up for me jare... The topic don scatter guys medula ...waoooo Reply
| |||||
for your mind abi? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Thumbs up Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 17-11-2008 01:39 PM for your mind abi? ![]() ![]() ![]() rezi!! hhmm... i dey vex for u... oohh!! ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Onyi wetin rezi do... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 18-11-2008 08:22 AM Onyi wetin rezi do... U 2 orezo... u follow... i dey vex for u... ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin i do na... Reply
| |||||
rezi, orezo, grin and Jboy4shezo...una think say i no see una for amici house.... ehee... :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Replyrezi dey drag her legs, orezo dey drag her hands, grin been no gree follow b4, later e come join...jboy4shezo join 2 dey touch touch... :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
| |||||
onyi, you know say na only you i get na. no other woman, na orezo say make we play go amici house oh. we no kon know say wetin happen for garden of eden go happen again oh Reply
| |||||
Rezi why u dey lie for my head na... No be u sey u leave ur singlet for amici house... sey if i follow u go amici house, u go follow me go onyi house... ReplyI follow u go... No be im u and amici start wetin una dey do b4... As i see sey una dey do am... I kon run go outside go read my small pocket bible... Onyi na so e take happen oh... B4 Grin and Jboy kon come too enta d house... I no join at all... True True...
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo