Sure i promise i wont keep you waiting trust me but make sure you get urself fresh up b4 i show face shall bcs time no dey at all at all Posted: at 16-12-2010 03:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Freesmile at 16-12-2010 03:57 PM (13 years ago) (m) God save this kids of today?? Na wetin una dey do be this........ Posted: at 16-12-2010 03:57 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chuka4fun at 16-12-2010 04:01 PM (13 years ago) (m) OMO I GO RUN THAT BECOMES THE END OF IT FOR THAT SECTION THERE IS ALWAYS ANOTHER TIME WITH LIFE Posted: at 16-12-2010 04:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 16-12-2010 04:03 PM (13 years ago) (m) I wont run nr will i abandon d ponmo, i go just drag her enter one corner till we finish
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 16-12-2010 04:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Freesmile at 16-12-2010 04:04 PM (13 years ago) (m) .... Posted: at 16-12-2010 04:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Freesmile at 16-12-2010 04:06 PM (13 years ago) (m) I wont run nr will i abandon d ponmo, i go just drag her enter one corner till we finish
Even you wey get innocent face.............This must be a flu. Posted: at 16-12-2010 04:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chuka4fun at 16-12-2010 04:08 PM (13 years ago) (m) I wont run nr will i abandon d ponmo, i go just drag her enter one corner till we finish
Even you wey get innocent face.............This must be a flu. dont mind him boys like him go begin speak French is small girl come around them Posted: at 16-12-2010 04:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
What kind of FLU? freesmile Posted: at 16-12-2010 04:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chuka4fun at 16-12-2010 04:10 PM (13 years ago) (m) girls flu Posted: at 16-12-2010 04:10 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ILOVEIT at 16-12-2010 04:12 PM (13 years ago) (m) i will run for my life.
oops! my bad,i guess running naked then not completely naked. what do you mean when you get no time to get your bra & G-string lol.its summer time. nope! we're in in the middle of winter aight! i know.but running out like tht its more like summer time.in the beach. hmmm interesting meaning you go naked on beach on summer time? lol
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 16-12-2010 04:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 16-12-2010 04:13 PM (13 years ago) (f) Sure i promise i wont keep you waiting trust me but make sure you get urself fresh up b4 i show face shall bcs time no dey at all at all have been waiting for too long, cant wait again am off to see ma friend Posted: at 16-12-2010 04:13 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 16-12-2010 04:14 PM (13 years ago) (m) Chuks, freesmile shey d 2 of una no get virus?
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 16-12-2010 04:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 16-12-2010 04:14 PM (13 years ago) (m) you get no clue fake pastor they're many and i can't numbered them, as matter of fact another is on her way to my office aight!
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 16-12-2010 04:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chuka4fun at 16-12-2010 04:16 PM (13 years ago) (m) Sure i promise i wont keep you waiting trust me but make sure you get urself fresh up b4 i show face shall bcs time no dey at all at all have been waiting for too long, cant wait again am off to see ma friend HOW MANY YOU GET HOP SAY I NO DEY FOR UR LIST Posted: at 16-12-2010 04:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 16-12-2010 04:17 PM (13 years ago) (f) @ILOVEIT.nop.bikini is not naked.lol. Posted: at 16-12-2010 04:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Freesmile at 16-12-2010 04:19 PM (13 years ago) (m) Chuks, freesmile shey d 2 of una no get virus?
Please xter protect yourself before you too become contagious to others here! Because this Flu is fast spreading Posted: at 16-12-2010 04:19 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 16-12-2010 04:29 PM (13 years ago) (m) Freesmile, which of d fu catch u? shey na bird flu or swine flu?
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 16-12-2010 04:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 16-12-2010 04:34 PM (13 years ago) (f) Sure i promise i wont keep you waiting trust me but make sure you get urself fresh up b4 i show face shall bcs time no dey at all at all have been waiting for too long, cant wait again am off to see ma friend HOW MANY YOU GET HOP SAY I NO DEY FOR UR LIST are u stylishly toasting me? no let ma hubbies them catch u oo Posted: at 16-12-2010 04:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-12-2010 04:38 PM (13 years ago) (f) Sure i promise i wont keep you waiting trust me but make sure you get urself fresh up b4 i show face shall bcs time no dey at all at all have been waiting for too long, cant wait again am off to see ma friend HOW MANY YOU GET HOP SAY I NO DEY FOR UR LIST are u stylishly toasting me? no let ma hubbies them catch u oo hmm, addition to ur list. lolll Posted: at 16-12-2010 04:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Akpan01 at 16-12-2010 04:39 PM (13 years ago) (f) i go stay and finish no be me dem wanna shoot
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 16-12-2010 04:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |