mallorca at 20-12-2010 12:16 PM (14 years ago) (m) una go read till infinity
point, dere is snake in dis post...run 4 ur life >>>>>>>>>>>>>>>>>>
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 20-12-2010 12:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 20-12-2010 12:17 PM (14 years ago) (m) wey d snake na.................i no see am
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 20-12-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 20-12-2010 12:17 PM (14 years ago) (f) Funny marriage=funny naijapals. Posted: at 20-12-2010 12:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
snake dey here? Aaaaaaaaaaaaaaaaaaahhhhhhhhh! Posted: at 20-12-2010 12:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 20-12-2010 12:19 PM (14 years ago) (m) @PJ e don bite u?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 20-12-2010 12:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 20-12-2010 12:22 PM (14 years ago) (f) snake third leg i guess Posted: at 20-12-2010 12:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 20-12-2010 12:26 PM (14 years ago) (f) tell me abt that
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-12-2010 12:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 20-12-2010 12:30 PM (14 years ago) (m) wey d snake na.................i no see am
luk up & down
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 20-12-2010 12:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 20-12-2010 12:31 PM (14 years ago) (m) snake dey here? Aaaaaaaaaaaaaaaaaaahhhhhhhhh!
dangerous one sef
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 20-12-2010 12:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 20-12-2010 12:33 PM (14 years ago) (f) rubbish Posted: at 20-12-2010 12:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 20-12-2010 12:34 PM (14 years ago) (m) snake dey here? Aaaaaaaaaaaaaaaaaaahhhhhhhhh!
dangerous one sef dis snake wey only u dey see................u sure say no be u dey turn 2 snake
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 20-12-2010 12:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who carry snake come naijapals? I don dey go b dat. Una bye bye Posted: at 20-12-2010 12:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 20-12-2010 12:35 PM (14 years ago) (f) ah!!!! abeg i no fit shout so i pass again Posted: at 20-12-2010 12:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 20-12-2010 12:36 PM (14 years ago) (f) who carry snake come naijapals? I don dey go b dat. Una bye bye
come back here otherwise we will send d snake after u Posted: at 20-12-2010 12:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
if una kill d snake mk una call me Posted: at 20-12-2010 12:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme,no try am ooooooooooooo. Ok i go bribe u Posted: at 20-12-2010 12:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pepesy at 20-12-2010 12:40 PM (14 years ago) (f) l waznt here Posted: at 20-12-2010 12:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una wan kill me with laffter oh Posted: at 20-12-2010 12:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
l waznt here
buhh i saw u now now Posted: at 20-12-2010 12:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 20-12-2010 01:38 PM (14 years ago) (f) ok
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-12-2010 01:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |