Peter_Ade at 25-01-2011 03:21 PM (13 years ago) (m) U see some girls run frm pastor to imam sey na dis man i go marry or make dis guy just look my side for once. some will even send their friends to tell d guy to come & toast dem. Yes oooo...its dat serious..
Gals wat exactly do u love most in a guy ?? Posted: at 25-01-2011 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
|
HOPEA23 at 25-01-2011 03:23 PM (13 years ago) (f) old post.. i just want ..what a man want from a woman.
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 25-01-2011 03:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Peter this topic has been posted more than 10 times hia.....come hia make i show you wetin i love most in a guy. brb sha Posted: at 25-01-2011 03:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 25-01-2011 03:30 PM (13 years ago) (m) MB where u goin ? where do u wnt me 2 cum ?? inbox me ur addy & i ll b there in 30mins Mama Basira........... Posted: at 25-01-2011 03:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmmmm i trust you....you no dey carry last at all....Oleeeeeeeeeee....Baba basira Posted: at 25-01-2011 03:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 25-01-2011 03:37 PM (13 years ago) (f) MB where u goin ? where do u wnt me 2 cum ?? inbox me ur addy & i ll b there in 30mins Mama Basira...........
oleeeeeeeeeee
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 25-01-2011 03:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ikebe was up wif you today na?.....am not feeling at all...hope you are alright? Posted: at 25-01-2011 03:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 25-01-2011 03:45 PM (13 years ago) (m) Peter this topic has been posted more than 10 times hia.....come hia make i show you wetin i love most in a guy. brb sha
No tey come bak, you hie? Posted: at 25-01-2011 03:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Come do wetin na? Posted: at 25-01-2011 03:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
fuoski at 25-01-2011 03:47 PM (13 years ago) (m) gosh itz irritating Posted: at 25-01-2011 03:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olumbareal at 25-01-2011 03:48 PM (13 years ago) (m) Come do wetin na?
Our fight naaaaaah. lol Posted: at 25-01-2011 03:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin be dis na Posted: at 25-01-2011 03:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 25-01-2011 03:54 PM (13 years ago) (m) wetin be dis na
Wetin u see naaaaah? Posted: at 25-01-2011 03:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 25-01-2011 03:54 PM (13 years ago) (m) wetin be dis na
Wetin u see naaaaah? Posted: at 25-01-2011 03:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 25-01-2011 03:55 PM (13 years ago) (m) MB where u goin ? where do u wnt me 2 cum ?? inbox me ur addy & i ll b there in 30mins Mama Basira...........
oleeeeeeeeeee KB, WU TEACH U DAT LANGUAGE !!! U KNOW WAT IT MEANS ?? Posted: at 25-01-2011 03:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 25-01-2011 03:56 PM (13 years ago) (m) post
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 25-01-2011 03:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
truenaija2 at 25-01-2011 04:00 PM (13 years ago) (f) olleeeee thief carry am go u say nah your first time abi no be so Posted: at 25-01-2011 04:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
goal Posted: at 25-01-2011 04:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 25-01-2011 04:14 PM (13 years ago) (f) What gals luv most! hmmmmmm... come close let me whisper it to ur ear lol Posted: at 25-01-2011 04:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 25-01-2011 04:23 PM (13 years ago) (m) What gals luv most! hmmmmmm... come close let me whisper it to ur ear lol
Whisper ke...... Abi u will kuku touch it Posted: at 25-01-2011 04:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |