My tradition wedding is coming up soon. (Page 3)

Date: 26-02-2011 12:31 am (13 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 2 [3] 4 5 6 7
- Pointzero at 26-02-2011 04:09 PM (13 years ago)
(m)
yes na

Posted: at 26-02-2011 04:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 26-02-2011 04:10 PM (13 years ago)
(f)
congratulation happy married life in advance
Posted: at 26-02-2011 04:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 26-02-2011 04:10 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin, PZ don see wetin pass am, the bobo no dey talk again
Posted: at 26-02-2011 04:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 26-02-2011 04:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 26-02-2011 03:21 PM
i go collect the money during the traditional marriage


if u go there ...................na wheel barrow u go take come back

Posted: at 26-02-2011 04:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 26-02-2011 04:12 PM (13 years ago)
(m)
@T2 dem tell u say padlock dey 4 ma mouth?............i still do ma things........lol

Posted: at 26-02-2011 04:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 26-02-2011 04:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 26-02-2011 04:10 PM
Grin Grin Grin Grin Grin, PZ don see wetin pass am, the bobo no dey talk again


he don get boil for mouth  Grin Grin

Posted: at 26-02-2011 04:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 26-02-2011 04:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:11 PM
Quote from: blings_is_back on 26-02-2011 03:21 PM
i go collect the money during the traditional marriage

if u go there ...................na wheel barrow u go take come back

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..... i go go with my body guards na
Posted: at 26-02-2011 04:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 26-02-2011 04:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:12 PM
Quote from: Treasure2 on 26-02-2011 04:10 PM
Grin Grin Grin Grin Grin, PZ don see wetin pass am, the bobo no dey talk again


he don get boil for mouth  Grin Grin
boil ke...........hmmm,come close n see 4 ur self if boil dey there

Posted: at 26-02-2011 04:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 26-02-2011 04:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:12 PM
Quote from: Treasure2 on 26-02-2011 04:10 PM
Grin Grin Grin Grin Grin, PZ don see wetin pass am, the bobo no dey talk again


he don get boil for mouth  Grin Grin

Nne, the thing tire the guy no be small.  He has not recover from this request.  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 04:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 26-02-2011 04:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 26-02-2011 04:14 PM
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:11 PM
Quote from: blings_is_back on 26-02-2011 03:21 PM
i go collect the money during the traditional marriage

if u go there ...................na wheel barrow u go take come back

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..... i go go with my body guards na
na mopol go tro u n ur bodyguards comot 4rm the venue self,

Posted: at 26-02-2011 04:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 26-02-2011 04:17 PM (13 years ago)
(m)
my body guards na militants oh
Posted: at 26-02-2011 04:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 26-02-2011 04:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 26-02-2011 04:14 PM
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:11 PM
Quote from: blings_is_back on 26-02-2011 03:21 PM
i go collect the money during the traditional marriage

if u go there ...................na wheel barrow u go take come back

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..... i go go with my body guards na


body guards get levels ooo

Posted: at 26-02-2011 04:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 26-02-2011 04:19 PM (13 years ago)
(m)
@Blings n hu they train militants?

Posted: at 26-02-2011 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 26-02-2011 04:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 26-02-2011 04:16 PM
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:12 PM
Quote from: Treasure2 on 26-02-2011 04:10 PM
Grin Grin Grin Grin Grin, PZ don see wetin pass am, the bobo no dey talk again


he don get boil for mouth  Grin Grin

Nne, the thing tire the guy no be small.  He has not recover from this request.  Grin Grin Grin Grin


lolz ....i'll like to see his face on that dat .................like a he goat beeing draggd to the market  Grin Grin

Posted: at 26-02-2011 04:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 26-02-2011 04:20 PM (13 years ago)
(f)
Abi
Posted: at 26-02-2011 04:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 26-02-2011 04:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 26-02-2011 04:17 PM
my body guards na militants oh


until dey see JTF  Grin Grin Grin

Posted: at 26-02-2011 04:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 26-02-2011 04:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:20 PM
Quote from: Treasure2 on 26-02-2011 04:16 PM
Quote from: onyiis on 26-02-2011 04:12 PM
Quote from: Treasure2 on 26-02-2011 04:10 PM
Grin Grin Grin Grin Grin, PZ don see wetin pass am, the bobo no dey talk again


he don get boil for mouth  Grin Grin

Nne, the thing tire the guy no be small.  He has not recover from this request.  Grin Grin Grin Grin


lolz ....i'll like to see his face on that dat .................like a he goat beeing draggd to the market  Grin Grin
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin, no be small thing oooo
Posted: at 26-02-2011 04:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 26-02-2011 04:29 PM (13 years ago)
(f)
Pz don run ooo  Grin Grin Grin

Posted: at 26-02-2011 04:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 26-02-2011 04:30 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 04:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 26-02-2011 04:32 PM (13 years ago)
(f)
heheheeeeeeeeeeeeeeee !!! that day go be helele !!!

Posted: at 26-02-2011 04:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7