sophiebaby at 19-05-2011 10:28 AM (13 years ago) (f) Abeg DK no make me laugh make dis beans wey i chop enter my nose
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-05-2011 10:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SNYPER at 19-05-2011 10:38 AM (13 years ago) (m) Last night.
Oooops! ANACONDA INFLICTION (Longtin); da waz tears of enjoyment Posted: at 19-05-2011 10:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 19-05-2011 10:39 AM (13 years ago) (m) When was the last time you cried?
Only babies cry. .
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 19-05-2011 10:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 19-05-2011 10:39 AM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-05-2011 10:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 19-05-2011 10:40 AM (13 years ago) (m) Abeg DK no make me laugh make dis beans wey i chop enter my nose  lol..u dey chop beans n u no wan share am with pals abi? Posted: at 19-05-2011 10:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 19-05-2011 10:42 AM (13 years ago) (f) Abeg DK no make me laugh make dis beans wey i chop enter my nose  lol..u dey chop beans n u no wan share am with pals abi? cos i dont want them to cry while chopping the beans
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-05-2011 10:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 19-05-2011 10:43 AM (13 years ago) (m) Better for you
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 19-05-2011 10:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SNYPER at 19-05-2011 10:46 AM (13 years ago) (m) Sophie pass me d beans, its all about screaming n not cry Posted: at 19-05-2011 10:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 19-05-2011 10:47 AM (13 years ago) (f) emman so na okada money wey u give babe and babe no show make u cry ni Posted: at 19-05-2011 10:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 19-05-2011 10:48 AM (13 years ago) (f)  u too like passes.. where the condom money
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-05-2011 10:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 19-05-2011 10:50 AM (13 years ago) (m) When was the last time you cried?
Only babies cry. . Na so bro... they have difference kind of Cry  depends on the one at hand.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 19-05-2011 10:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 19-05-2011 10:53 AM (13 years ago) (f) oya list wetin dey make person cry na Posted: at 19-05-2011 10:53 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 19-05-2011 10:53 AM (13 years ago) (f) Like sex cry
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-05-2011 10:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 19-05-2011 10:53 AM (13 years ago) (m) Abeg DK no make me laugh make dis beans wey i chop enter my nose  lol..u dey chop beans n u no wan share am with pals abi? cos i dont want them to cry while chopping the beans  lol...e b like say pepper full inside d beans.abeg i no dey chop again Posted: at 19-05-2011 10:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KINGJHOE at 19-05-2011 10:56 AM (13 years ago) (m) I live beyond the present hehehehehehehehe Encouraging the people of the world to start thinking! Posted: at 19-05-2011 10:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 19-05-2011 10:58 AM (13 years ago) (f) Reply |
Emmandazie at 19-05-2011 11:05 AM (13 years ago) (m) Infact, it vex too much bcos she finish my last kobo, then keep me hungry! Posted: at 19-05-2011 11:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 19-05-2011 11:07 AM (13 years ago) (m) Infact, it vex too much bcos she finish my last kobo, then keep me hungry! Posted: at 19-05-2011 11:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thowbee at 19-05-2011 11:08 AM (13 years ago) (f) I live beyond the present hehehehehehehehe Encouraging the people of the world to start thinking! point made... Posted: at 19-05-2011 11:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 19-05-2011 11:10 AM (13 years ago) (f) emman u are nice guy
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-05-2011 11:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |