gimac at 9-06-2011 07:50 AM (13 years ago) (m) i will post my own picture add ,for examination too Posted: at 9-06-2011 07:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
slimben at 9-06-2011 02:45 PM (13 years ago) (m) Posted: at 9-06-2011 02:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 9-06-2011 03:21 PM (13 years ago) (m) Usher is still d same followed by Kanye West Others,,,,,  especially Eminem if Eminem catch you ehhhe U sure say na Eminem get dat pic wey u put there  ,,,,,,,,,,,,,,,Even Eminem son resemble Eminem pass dat pic sef wey be say na Eminem himself see this one...u know who be eminem?? why you come inbox me dey ask witch one be eminem?? you wan show your self now abi Posted: at 9-06-2011 03:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-06-2011 03:23 PM (13 years ago) (f) 50 na u be dat?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-06-2011 03:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 9-06-2011 03:24 PM (13 years ago) (m) i will post my own picture add ,for examination too
Abeg no just try am at all...because i no know wetin that pic go look like Posted: at 9-06-2011 03:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 9-06-2011 03:25 PM (13 years ago) (m) 50 na u be dat?
ask am again... Posted: at 9-06-2011 03:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 9-06-2011 03:39 PM (13 years ago) (m) U need to see my pix when i was this age. nna mehn if say na na mk, na me dem go price pass cos i fine wella pass all of dem!
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 9-06-2011 03:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-06-2011 03:41 PM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-06-2011 03:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 9-06-2011 03:44 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 9-06-2011 03:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 9-06-2011 03:45 PM (13 years ago) (f) Usher is still d same followed by Kanye West Others,,,,,  especially Eminem if Eminem catch you ehhhe U sure say na Eminem get dat pic wey u put there  ,,,,,,,,,,,,,,,Even Eminem son resemble Eminem pass dat pic sef wey be say na Eminem himself see this one...u know who be eminem?? why you come inbox me dey ask witch one be eminem?? you wan show your self now abi 
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 9-06-2011 03:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 9-06-2011 03:46 PM (13 years ago) (f) U need to see my pix when i was this age. nna mehn if say na na mk, na me dem go price pass cos i fine wella pass all of dem!
i will love to see it so make it ur profile picture
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 9-06-2011 03:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 10-06-2011 01:29 PM (13 years ago) (m) why do you want to see it?? you wan chop am? Posted: at 10-06-2011 01:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 10-06-2011 01:36 PM (13 years ago) (m) U need to see my pix when i was this age. nna mehn if say na na mk, na me dem go price pass cos i fine wella pass all of dem!
i will love to see it so make it ur profile picture  U think say i get?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 10-06-2011 01:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
AlphaOscar at 10-06-2011 02:49 PM (13 years ago) (m) I think it's only eminem that looks a lot different now. Posted: at 10-06-2011 02:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chicco77 at 9-09-2012 06:44 AM (12 years ago) (f) Reply |