HOLIDAYS

Date: 20-12-2011 4:46 pm (13 years ago) | Author: ruth yaro
[1] 2
- at 20-12-2011 04:46 PM (13 years ago)
(f)
I CAN SEE THAT YOU PEOPLE DNT GO TO YOUR VILLAGE DURING XMAS.......abeg una try dey travel small na,or na NAIJAPALS dey hold una,no worry,NAIJAPALS DON OPEN BRANCH 4 ALL THE VILLAGES...go oooooooo.

Grandmama n grandpapa dey wait 4 una

Posted: at 20-12-2011 04:46 PM (13 years ago) | Hero
- Monsol at 20-12-2011 04:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: queenrukky on 20-12-2011 04:46 PM
I CAN SEE THAT YOU PEOPLE DNT GO TO YOUR VILLAGE DURING XMAS.......abeg una try dey travel small na,or na NAIJAPALS dey hold una,no worry,NAIJAPALS DON OPEN BRANCH 4 ALL THE VILLAGES...go oooooooo.

Grandmama n grandpapa dey wait 4 una
You , when u go home last?
U sabi the road to ur village?
No be u talk say you plant bottle for town
when the bottle grow na im u go travel go ur village?
Posted: at 20-12-2011 04:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 20-12-2011 04:56 PM (13 years ago)
(f)
monkey MONSO
Posted: at 20-12-2011 04:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Monsol at 20-12-2011 04:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 20-12-2011 04:56 PM
monkey MONSO
Because I talk true abi?
The truth is always bitter.
That tree wey u fey take know land mark done die o
u no go fit know the road to ur village again .
Posted: at 20-12-2011 04:59 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 20-12-2011 05:03 PM (13 years ago)
(f)
i dey my village o
Posted: at 20-12-2011 05:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 20-12-2011 05:06 PM (13 years ago)
(f)
my son (monso) is not well
Posted: at 20-12-2011 05:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2011 05:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: queenrukky on 20-12-2011 04:46 PM
I CAN SEE THAT YOU PEOPLE DNT GO TO YOUR VILLAGE DURING XMAS.......abeg una try dey travel small na,or na NAIJAPALS dey hold una,no worry,NAIJAPALS DON OPEN BRANCH 4 ALL THE VILLAGES...go oooooooo.

Grandmama n grandpapa dey wait 4 una
u be grandmama?

Posted: at 20-12-2011 05:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2011 05:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on 20-12-2011 04:59 PM
Because I talk true abi?
The truth is always bitter.
That tree wey u fey take know land mark done die o
u no go fit know the road to ur village again .
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-12-2011 05:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2011 05:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: queenrukky on 20-12-2011 05:03 PM
i dey my village o

village woman

Posted: at 20-12-2011 05:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 20-12-2011 05:52 PM (13 years ago)
(m)
Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 20-12-2011 05:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MegaOneplusone at 20-12-2011 07:56 PM (13 years ago)
(m)
On my way to village Cool Cool
Posted: at 20-12-2011 07:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 21-12-2011 05:44 AM (13 years ago)
(m)
Huh? Huh?

Posted: at 21-12-2011 05:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-12-2011 08:10 AM (13 years ago)
(m)
na fine boy be that oooo Grin Grin

Posted: at 21-12-2011 08:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 22-12-2011 02:45 AM (13 years ago)
(m)
Weyrey

Posted: at 22-12-2011 02:45 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 22-12-2011 09:28 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin who b that
Posted: at 22-12-2011 09:28 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-12-2011 11:33 AM (13 years ago)
(m)
na him  Grin Grin

Posted: at 22-12-2011 11:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-12-2011 11:34 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 22-12-2011 02:45 AM
Weyrey

olee Grin

Posted: at 22-12-2011 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 22-12-2011 03:20 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 22-12-2011 03:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-12-2011 03:45 PM (13 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 22-12-2011 03:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MegaOneplusone at 22-12-2011 08:17 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-12-2011 08:10 AM
na fine boy be that oooo Grin Grin


WEN I DEY TELL YOU SAY I HANDSOME YOU BEEN NO BELIEVE Huh? Huh?
Posted: at 22-12-2011 08:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions