emeka21 at 19-03-2012 06:59 PM (13 years ago) (m) C as d man b gor e b like lucifer ..,....una sure say no b map of hellfire b dat ni? Cos dat man resemble devil!! Posted: at 19-03-2012 06:59 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
abeg this lie get k leg..were he pass go the heaven na up or undergrund  ..abeg make he go take he drugs..b/cos he dey sick.. Posted: at 19-03-2012 07:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
p1000 at 19-03-2012 07:09 PM (13 years ago) (m) well, no probs. he should go a digital camera on a next visit for some snap shot Posted: at 19-03-2012 07:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cresto45 at 19-03-2012 07:13 PM (13 years ago) (m) Am sure he is completly maddddddd.!!!!!!!!! Posted: at 19-03-2012 07:13 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ZION7ZION at 19-03-2012 07:27 PM (13 years ago) (m) good talk Bro. Posted: at 19-03-2012 07:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I no fit lol Posted: at 19-03-2012 07:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
needluv at 19-03-2012 07:55 PM (13 years ago) (m) hahaha more customer for Al Jeezera news Posted: at 19-03-2012 07:55 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
crusifixo at 19-03-2012 08:04 PM (13 years ago) (m) sure say this guy no be yaba patient Posted: at 19-03-2012 08:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 19-03-2012 08:05 PM (13 years ago) (m) that guy must be a psyco, mentaly disrupted, so angel gabriel of more than 4000 yrs ago is at his early 20,s abi?just wait and see his followers turning to thousands in number Posted: at 19-03-2012 08:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no be small tin ooo Posted: at 19-03-2012 08:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ehen, I thot I saw something like that. Posted: at 19-03-2012 08:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Doniyke1 at 19-03-2012 08:30 PM (13 years ago) (m) Na wa o, man can see God & still live. Posted: at 19-03-2012 08:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 19-03-2012 08:36 PM (13 years ago) (f) oh nawaooooooooooooooo Posted: at 19-03-2012 08:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ugotonder at 19-03-2012 08:49 PM (13 years ago) (m) DIS TYPE OF PROPHET WEY DEY GO HEAVEN ALL D TIME AS IF HE DEY GO FRM ALABA TO SURULERE I WONDER OO HW HE GO SEE HEAVEN HE NO WAN STAY DERE, ABI HE LIKE DIS EARTH PASS HEAVEN? PLS MAKE UNA CARRY D MAN GO CHECK HIS MEDULAOBLANGATA OR CELEBRUM JARE Posted: at 19-03-2012 08:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
burgos at 19-03-2012 09:22 PM (13 years ago) (f) I would love to read those books if possible...mr poster pls take note Posted: at 19-03-2012 09:22 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
wounders shall never end may God have mercy Posted: at 19-03-2012 09:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Senegal at 19-03-2012 09:34 PM (13 years ago) (m) SPEECHLESS Posted: at 19-03-2012 09:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sexisgood at 19-03-2012 10:02 PM (13 years ago) (f) MADNESS EVERYWHERE.... WHERE ARE THOSE SOUTH AFRICANS ON NAIJAPALS.. UNA SEE AS UNA BROTHER MADNESS TAKE ENTER MARKET.. Posted: at 19-03-2012 10:02 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
odi2muchi at 19-03-2012 10:06 PM (13 years ago) (m) Kolo mental! mak him pack him family go now abi wetin e dey wait 4?.... Posted: at 19-03-2012 10:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lawall at 19-03-2012 10:20 PM (13 years ago) (m) Poverty dey drive people to madness this days. Posted: at 19-03-2012 10:20 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |