






ENJOY YOUR MEAL



Posted: at | |
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 08:52 PM FOR ME ADD MORE MAGGI IN SHORT DOUBLE THE MAGGICUBE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ENJOY YOUR MEAL ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
u sure sey na only palm wine dey inside i dey fear u now pass witch maybe na acid dey inside but i can try it bcos i really need help to survive this ur food, if this ur shop last like 6 months u will sign good contract with any murtuary wey dey close to ur shop. Reply
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 08:50 PM but she sey na u tell am sey make she put too much maggicube for the food now see as i don rate special toilet haaaaaaaa god i need ur help na which kind combination be this. OBAMA ME LIKE MAGGIOO I DON KNOW ABT YOU??? HMMMMMMMM THIS KIND TOILET WEY U COM DEY GO AGAIN ABI MAKE I CHANGE MY MIND EEH?![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 08:56 PM OOOOH WHY NA?? WHY U JUSY DEY FEED OBAMA ALONE NA? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() sorry for the delay sir. ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: nametalkam on 21-04-2012 11:05 AM When it comes to lawlessness we know Nigeria and South American countries are always in front of the pile, just yesterday a foolish igbo boy called Kelechukwu Ogbonna Orji got hold of an innocent journalist and carried out jungle justice on him for ALLEGEDLY posting a story about Kelly Hansome begging producers for movie role (After his music career died). Fact has it that kelly Hansome wasnt too happy with the publication and vowed to take the reporter down anywhere and anytime he sees him. Mr. Hansome eventually got his wishes and when he came in contact with the said reporter he and his bunch of thugs leached on him and even forced him to take a picture with the publication in his boxers. I am confused but if it was in a proper country like USA, Kelly Hansome should be frying in prison by now for his despicable actions. I hope the law get hold of this criminal called Kelly Hansome before he devours another innocent soul U this guy in as much as you hate the igbos ,the highest you and ur type can do is just sit down there and be browsing the net looking for an article that has to do with the igbos or that can be attached to the igbos be it real or fake, but let me tell you guys the more you hate the igbos the more we are progressing, check with ur dümmkopf who dominate the europe ,asia or america, d igbos, so you can go and kiss the transformer ,foolish inexposed fool . Better search for a job that can keep ur idle brain busy! YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
EEEM EEEM AM ENJOYIN THIS IS REAL DELICIOUS....U NO LIKE ME OO WHERE MY PALM WINE? Reply![]()
| |||||
he is surpose to be a celebrity...what nonsense. ReplyTHE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
Quote from: Solidstonez on 22-04-2012 08:56 PM you are a star, thank you dear nice one ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Which one be you're a star? na charity shop i open? pay me my money jooor ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
still no way haaaaaaaaa who dey for toilet abeg do fast i wan shit for my boxers haaaaaa reality reality wetin i do nah abi na me kill jesus god if this food kill me pls receive me for ur kingdom. Reply
| |||||
chimax33 enjoy your meal, please leave good comment Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i have ppl on the queue and ajanni is 1st ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 09:04 PM EEEM EEEM AM ENJOYIN THIS IS REAL DELICIOUS....U NO LIKE ME OO WHERE MY PALM WINE? ![]() I'm sorry sir ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
GOD, BLESS U THAT'S WHY I SAY I GO MARRY 4 WIVES...SO THAT I GO EAT MY BELLE GO PASS AJANNI OWN....ANOTHER PLATE PLS ND PALM WINE OO NO 4GET Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
bros na die i dey so, u still dey eat maybe u no like urself. Reply
| |||||
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 22-04-2012 09:04 PM Wow.......see what i have been missing all this while...pls open pass that palm wine to me, Which pepper u want to match with the pammy? ![]() ![]() ![]() rat and lizard pepper soup dog and rat pepper soup lizard and dog pepper soup vulture and cat pepper soup cat and mosquito pepper soup snake and fly pepper soup chicken and deadbody pepper soup. KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 09:10 PM bros na die i dey so, u still dey eat maybe u no like urself. I hope say no u be wayo oooo. you must pay me my money ooooo. I no dey for this ur mr Ibu film trick. Chope that thing finish make u pay me my money abeg. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 22-04-2012 09:05 PM Which one be you're a star? na charity shop i open? pay me my money jooor how much na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nevertheless how much ? make i write cheque now now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: open_reality on 22-04-2012 09:05 PM Which one be you're a star? na charity shop i open? pay me my money jooor how much na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nevertheless how much ? make i write cheque now now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 08:59 PM u sure sey na only palm wine dey inside i dey fear u now pass witch maybe na acid dey inside but i can try it bcos i really need help to survive this ur food, if this ur shop last like 6 months u will sign good contract with any murtuary wey dey close to ur shop. Na palm wine i give u oooo. Hmmmmmmmm oga obama hope sey u no be wayo? ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 09:05 PM still no way haaaaaaaaa who dey for toilet abeg do fast i wan shit for my boxers haaaaaa reality reality wetin i do nah abi na me kill jesus god if this food kill me pls receive me for ur kingdom. HAHAHAAA U SURE SAY NO BI WRONG OTHER U DEY EAT SOOO MAYBE NA THAT AJANNI FOOD MISTAKENLY REACH UR HAND FOR ME IS OK FOR NOW WEN D CONCO MIXTURE GO START WORK I GO LET U KNOW ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Nigerian Student Suffers Anxiety Attack After Disappointing 2025 UTME Result; Lands In Hospital
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Retired Teacher, Mallam Kabiru Killed, Wife Abducted As Bandits Invade Zamfara School Quarters
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night