English Question 4 2012... (Page 2)

Date: 01-06-2012 4:40 pm (12 years ago) | Author: Fertymor Fatty
1 [2] 3 4
- Fertymor at 12-06-2012 02:32 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ANELEEVEREST on  1-06-2012 07:32 PM
stephen no yab my guy

... Grin Grin Grin    ANELEEVEREST, no mind am jare
Posted: at 12-06-2012 02:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 12-06-2012 02:33 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: idbalo on  1-06-2012 08:58 PM
ur own guy na girl?? u nid glass o
, idbalo, all na same jare... Grin Grin Grin
Posted: at 12-06-2012 02:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 12-06-2012 02:34 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on  1-06-2012 09:46 PM
Hehehehehehe poster first in history wey u don post better joke u try
come, zeigbo... den send u 2 me abi na wetin, I post better joke pass u.... Grin Grin Grin ... na u sabi, Lolz
Posted: at 12-06-2012 02:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 12-06-2012 02:37 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: BournIdentity on  2-06-2012 04:48 AM
zeigbo u dey there. d thing surprise me self say dis time.around say she no go chin-ko.
Poster u don do well
... BournIdentity, u and zeigbo na d same, I post better joke pass two of u.... Grin Grin Grin ... na una sabi, Lolz
Posted: at 12-06-2012 02:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 12-06-2012 02:47 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  5-06-2012 04:06 PM
poster na only d last question I knw d ansar...........u no get work and na u yeye pass Cheesy...Nice post
... ok, I no get work, u were get work how do u come across dis comment den, na u be Mr. Jobless... Grin Grin Grin
Posted: at 12-06-2012 02:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- laminsisawo at 12-06-2012 03:01 PM (12 years ago)
(m)
nice one but the one que---n i go ans gambia girls like nigerian guys pass mone
Posted: at 12-06-2012 03:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Thonya at 12-06-2012 03:38 PM (12 years ago)
(f)
Poster na u mumu pass...
Kaycee u b king of yeye
Posted: at 12-06-2012 03:38 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 12-06-2012 04:49 PM (12 years ago)
name don finish for una ,
una don call una self all the yeye names.
so i no go say anything, but make una all answer ram.
Posted: at 12-06-2012 04:49 PM (12 years ago) |
Reply
- at 12-06-2012 04:49 PM (12 years ago)
anyway  Undecided boo
Posted: at 12-06-2012 04:49 PM (12 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 13-06-2012 03:33 AM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 13-06-2012 03:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 13-06-2012 08:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 12-06-2012 03:38 PM
Poster na u mumu pass...
Kaycee u b king of yeye
see me see wahalaooo, wetin be ur problem?
Posted: at 13-06-2012 08:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 14-06-2012 12:48 AM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 14-06-2012 12:48 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- laminsisawo at 14-06-2012 01:33 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  3-06-2012 06:49 PM
i must confess, diz is the most happiest forum on earth world, i neva came in here sad and leave sad, any tym wen i enta diz house i must see 1 mumu wen mumu pass me, and d@ 1 dey gi me op say my mumu na small 1, i hail diz forum, and all d yeyeful friends hia,
ogbono
na gambia forum better pass this yeye forum call nija p
Posted: at 14-06-2012 01:33 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 14-06-2012 09:24 PM (12 years ago)
(m)
Gambian kolomentalist.... ona get fo? not to talk bout rum.......
ewu
Posted: at 14-06-2012 09:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- franel at 16-06-2012 06:15 AM (12 years ago)
(m)
gambia bush man, go back 2 ur bush n dont com Naija

Posted: at 16-06-2012 06:15 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 16-06-2012 06:20 AM (12 years ago)
(m)
huh Franel, na u b dis?
Posted: at 16-06-2012 06:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 16-06-2012 06:21 AM (12 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 16-06-2012 06:21 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 16-06-2012 06:22 AM (12 years ago)
(m)
confirm
Posted: at 16-06-2012 06:22 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 16-06-2012 06:25 AM (12 years ago)
(m)
abeg make una help me tellam again. e neva hear ram
Posted: at 16-06-2012 06:25 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 16-06-2012 11:30 AM (12 years ago)
(m)
ok

Posted: at 16-06-2012 11:30 AM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions