Fertymor at 1-06-2012 04:40 PM (12 years ago) (f) |
stephen no yab my guy Posted: at 1-06-2012 07:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 1-06-2012 08:18 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
idbalo at 1-06-2012 08:58 PM (12 years ago) (m) stephen no yab my guy
ur own guy na girl?? u nid glass o Posted: at 1-06-2012 08:58 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
don't mind ram
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 1-06-2012 09:45 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 1-06-2012 09:46 PM (12 years ago) (m) Hehehehehehe poster first in history wey u don post better joke u try
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 1-06-2012 09:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo u dey there. d thing surprise me self say dis time.around say she no go chin-ko. Poster u don do well Posted: at 2-06-2012 04:48 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
stephen no yab my guy
hw person go see woman callam man?
we dey pourshoe people wey b gay from dis naija o. in fact begin dey go U.S, i no wan no if na by motor or keke or kole-kole or even by treking wey u wan use take go there o Posted: at 2-06-2012 07:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 2-06-2012 07:52 PM (12 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmm
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 2-06-2012 07:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
passing Posted: at 3-06-2012 01:18 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 3-06-2012 12:16 PM (12 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 3-06-2012 12:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok Posted: at 3-06-2012 01:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 3-06-2012 06:49 PM (12 years ago) (m) i must confess, diz is the most happiest forum on earth world, i neva came in here sad and leave sad, any tym wen i enta diz house i must see 1 mumu wen mumu pass me, and d@ 1 dey gi me op say my mumu na small 1, i hail diz forum, and all d yeyeful friends hia, ogbono Posted: at 3-06-2012 06:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 3-06-2012 07:53 PM (12 years ago) (f) Reply |
ok Posted: at 4-06-2012 02:59 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 4-06-2012 08:34 PM (12 years ago) (m) silent
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-06-2012 08:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 4-06-2012 10:11 PM (12 years ago) (m) i must confess, diz is the most happiest forum on earth world, i neva came in here sad and leave sad, any tym wen i enta diz house i must see 1 mumu wen mumu pass me, and d@ 1 dey gi me op say my mumu na small 1, i hail diz forum, and all d yeyeful friends hia, ogbono
hahahahahhahahahaha u no well
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 4-06-2012 10:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
poster na only d last question I knw d ansar...........u no get work and na u yeye pass  ...Nice post
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-06-2012 04:06 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 5-06-2012 05:13 PM (12 years ago) (m) Bongo
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 5-06-2012 05:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
:-/ Posted: at 6-06-2012 06:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |