favourtee at 30-04-2009 12:17 PM (16 years ago) (f) wen i get to d canteen,i'll know wat they have on their menu 4 2day
i go pay u wen u come back... try price am , cos i never get salary (lol) Posted: at 30-04-2009 12:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:17 PM (16 years ago) (f) ABI WICH ONE U DEY USE?   ?? i GET ALLERGY FOR EPA Posted: at 30-04-2009 12:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 12:17 PM (16 years ago) (m) SELECT...OR STIL WAITING 4 MORE MENU LIST.... Posted: at 30-04-2009 12:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:18 PM (16 years ago) (f) MENU LIST...1.MOSQUITOES LAP 2.FRYED WALL GHETO 3.SHIT SOUP WITH PARROT HEAD
i dey laf ooo.. come which kain menu be dis...     ??/// Posted: at 30-04-2009 12:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:19 PM (16 years ago) (f) SELECT...OR STIL WAITING 4 MORE MENU LIST....
i no sure say hin dey eat such... well...make him select Posted: at 30-04-2009 12:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:19 PM (16 years ago) (m) hw i wan take reach u.I 4 no mind at all @ Omat,na wetin sef?na wetin dey make u black be dat
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:21 PM (16 years ago) (m) SELECT...OR STIL WAITING 4 MORE MENU LIST....
i 2 large
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 12:22 PM (16 years ago) (m) FRESH MOSQUITOES LAP IS GOOD 4 UR HEART ACCORDING 2 UR DOCTOR...SHIT SOUP CONTAINS ALL D EXXENTIAL VICTAMINS.....FRYED WALL GHETO MAKES U ACTIVE BY JUMPIMG FROM ONE WALL 2 D OTHER Posted: at 30-04-2009 12:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:24 PM (16 years ago) (m) na u e good pass 4
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:25 PM (16 years ago) (f) hw i wan take reach u.I 4 no mind at all @ Omat,na wetin sef?na wetin dey make u black be dat
i be ur neighbour... just knock on ma door... floor 50, door 334 Posted: at 30-04-2009 12:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 30-04-2009 12:26 PM (16 years ago) (f) abi ur tin don lost Posted: at 30-04-2009 12:26 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 30-04-2009 12:26 PM (16 years ago) (f) NA OMATSEYE KILLING KITCHEN Posted: at 30-04-2009 12:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:27 PM (16 years ago) (f) na u e good pass 4
tink soo too.. hi bros! Posted: at 30-04-2009 12:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 30-04-2009 12:27 PM (16 years ago) (f) ha!with wat Posted: at 30-04-2009 12:27 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 12:27 PM (16 years ago) (m) I GET OTAPIAPIA...4 HERE NA...I NO NEED 2 GO MARKET 2 BUY CHIKEN LAP..... Posted: at 30-04-2009 12:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:28 PM (16 years ago) (m) wetin?i dey
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:29 PM (16 years ago) (m) I GET OTAPIAPIA...4 HERE NA...I NO NEED 2 GO MARKET 2 BUY CHIKEN LAP.....
u dey sell am now?no be ur job be dat?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:30 PM (16 years ago) (f) I GET OTAPIAPIA...4 HERE NA...I NO NEED 2 GO MARKET 2 BUY CHIKEN LAP.....
AHHHHH! u dey kill rat eat or wetin, cos na only rat otapiapia is meant for... Posted: at 30-04-2009 12:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:32 PM (16 years ago) (m) na im area of specialisation
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:33 PM (16 years ago) (m) buy otapiapia
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |