Penchant for tight briefs

Date: 30-08-2012 10:40 am (12 years ago) | Author: Bissy
- at 30-08-2012 10:40 AM (12 years ago)
(m)
Strolling is one hobby I enjoy so well. When I dey waka, I dey see many, many things. Infact, sometimes I go see sotey I gotta put myself in check by speaking to my senses n focusing my mind on something else. For ladies wey dey waka for my front  (coming or going), my eyes are always focused on 2 parts...  Grin Grin Grin(una know na); no be ma fault!!!. The gist is on the lady going in ma front (the one coming is for anoda day). I like to complement a well dressed woman; however, no matter how well clothed n pretty a lady is, the sight of pant line on her "baka" is a complete turn-off for me. Infact some babes go 'enter' very tight panties wey go grip their bum like say the thing wan squeeze blood comot or cut am to two!!! Those ones ehhnnn!!!!, I no dey look twice  I wanna ask dem ladies; is it a fashion blunder for the pant line to show or it's a normal style???

Posted: at 30-08-2012 10:40 AM (12 years ago) | Upcoming
- Idbabe at 30-08-2012 11:06 AM (12 years ago)
(f)
Ur name fit u tru tru.  Busy doing nothing
Posted: at 30-08-2012 11:06 AM (12 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions