Posted: at | |
| |||||
IF YOU REALLY LOVE HIM THEN GIVE HIM WHAT HE WANT AND HOLD HIM WITH ONE POINT THAT'S ALL Reply
| |||||
u be idiot...... Reply
| |||||
thank God say you no phyuk am,just stop giving him money and move on wit your life,and no make de same mistake again Reply
| |||||
story.. Reply
| |||||
re u sti a child, u supose 2 no wot de prob is, js giv he visa mak he enter london cul. Reply
| |||||
Where u dey see the money wey u dey give am small pikin like you? Reply
| |||||
Gal, frm wat u said i can see he did nt luv u again... Mind u, ur stil a litle gal dat has a brighter feature don use ur parent resources on any man.... Face ur ur studies one day u wil meet ur true love Reply
| |||||
Run for you dear life. He only love you money not you Reply
| |||||
face ur school young girl Reply
| |||||
God some babes dey mke me vex watin u still dey wait for if no be 2 quit the stupid relationship nd move on, Reply
| |||||
Give am pomo make he chop Reply
| |||||
K Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Stay away from him before he destroy your life. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Need an Advice.. I love mai Girl and i know she Luvs me.. Bt, its lyk I Luv her so much, and dat always make her feel dat under any condition, i will always do her wish.. She's going sumways i dnt lyk and i tried to talk to her, and she got angried and we both worked away. Ever since, we do call each oda, bt dont use to smile and play as b4.. And i dnt want to beg her.. Wat can i do ?. Cos, am truly in Luv. Reply

Quote from: Lumidey on 10-12-2012 12:54 AM Need an Advice.. I love mai Girl and i know she Luvs me.. Bt, its lyk I Luv her so much, and dat always make her feel dat under any condition, i will always do her wish.. She's going sumways i dnt lyk and i tried to talk to her, and she got angried and we both worked away. Ever since, we do call each oda, bt dont use to smile and play as b4.. And i dnt want to beg her.. Wat can i do ?. Cos, am truly in Luv. oboy wahala dey ..u said u love her more than the way she love u ..na where dey wahala dey be that ..one thing be say since things dey like this now ..the truth is that now she has another guy by the side ..girls of today never show them that u love them more than they do ..hide your love for u to know who she is...anyway if u like to go beg u go ahead ....man and woman matter dey hard to put mouth there ..make una go rob mind ...just take am easy sha ..but no forget say ..love without dreama is no real..good luck bros ..

|
Nigerian Student Suffers Anxiety Attack After Disappointing 2025 UTME Result; Lands In Hospital
Retired Teacher, Mallam Kabiru Killed, Wife Abducted As Bandits Invade Zamfara School Quarters
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night