Akpors And His Pastor (Page 4)

Date: 23-10-2013 5:09 pm (11 years ago) | Author: samuel
1 2 3 [4]
- francischi at 1-11-2013 06:21 PM (11 years ago)
(m)
nawa ooo whihc one come be mute period again?

Posted: at 1-11-2013 06:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 2-11-2013 03:48 PM (11 years ago)
(m)
na the time wen any boko haram member no dey talk....na im be say dem don dey plan for attack

Posted: at 2-11-2013 03:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 2-11-2013 04:50 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  1-11-2013 02:29 PM
how in dey do u?
come make i tell you nau
Posted: at 2-11-2013 04:50 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 2-11-2013 04:51 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  1-11-2013 04:37 PM
Ajanni talk na
wetin be your own dia na?
Posted: at 2-11-2013 04:51 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 2-11-2013 04:52 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  1-11-2013 06:21 PM
nawa ooo whihc one come be mute period again?

no mind dat sick boy
Posted: at 2-11-2013 04:52 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 2-11-2013 11:29 PM (11 years ago)
(m)
U too don hear say jossy sick kwanu Roll Eyes

Posted: at 2-11-2013 11:29 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 3-11-2013 12:30 AM (11 years ago)
(m)
wetin u talk?

Posted: at 3-11-2013 12:30 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 3-11-2013 08:34 AM (11 years ago)
(m)
Say every don hear say u sick  Roll Eyes

Posted: at 3-11-2013 08:34 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 3-11-2013 11:46 AM (11 years ago)
(m)
u suddenly turn deaf abi.....u neva hia say everi bodi don hia say I don well?

Posted: at 3-11-2013 11:46 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 3-11-2013 01:05 PM (11 years ago)
(f)
na wao. na like ds ds tn dey do una wey una kip quiet all ds while? kai abun ba sauki
Posted: at 3-11-2013 01:05 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 3-11-2013 07:25 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  2-11-2013 04:52 PM
no mind dat sick boy
sharrrrrrrrrrrrrrrap.. em don explain to me since u no wan explain

Posted: at 3-11-2013 07:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 3-11-2013 09:09 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 3-11-2013 09:09 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 3-11-2013 09:22 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 3-11-2013 09:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions