Francischi Scared of Parachuting (Page 5)

Date: 08-08-2014 12:25 pm (10 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 3 4 [5] 6 7
- ExpertTbright at 25-08-2014 09:44 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  8-08-2014 02:50 PM
now u go d happy say u don post joke abi.. As if i be expertTB wey u de do every day? ... Yettyness abi wetin.. Ur brain na tolotolo brain ooo..
francischi thunder fire your two both side left and right ynash
na God go punish psn wey release u for that bambu tree wey i tie u put without my signature  Angry
Zeigbo and i know say na you
Na the centre of ur yansh thunder go follow enter ur body if you refuse to go tie ram back in the way i tie ram
Jossy wey never phyuk humanbeing wey be say na all those brown goat wey dey get beard he dey phyuk
(Yoruba people dey call am obukó) alabi go know am

Posted: at 25-08-2014 09:44 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-08-2014 05:31 PM (10 years ago)
(f)
wetin u say I no?
na d obuko?
abi say jossy dey....?
Posted: at 25-08-2014 05:31 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 25-08-2014 05:37 PM (10 years ago)
(m)
Ajuju

Posted: at 25-08-2014 05:37 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-08-2014 09:14 PM (10 years ago)
(m)
we get fresh madness in the house.....expert,, so na like this ur life bend reach.....u don commot for gear

Posted: at 25-08-2014 09:14 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-08-2014 09:37 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 25-08-2014 08:25 AM
jossy dey fumble ooo

alabi no dey take snuff and smoke at the same time......e dey make ur brain dey work anti-clock

Posted: at 25-08-2014 09:37 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 25-08-2014 11:53 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 25-08-2014 09:44 AM
francischi thunder fire your two both side left and right ynash
na God go punish psn wey release u for that bambu tree wey i tie u put without my signature  Angry
Zeigbo and i know say na you
Na the centre of ur yansh thunder go follow enter ur body if you refuse to go tie ram back in the way i tie ram
Jossy wey never phyuk humanbeing wey be say na all those brown goat wey dey get beard he dey phyuk
(Yoruba people dey call am obukó) alabi go know am

if i wire u better slap u will go back to were u come from Angry

Posted: at 25-08-2014 11:53 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 26-08-2014 09:15 AM (10 years ago)
(m)
can u wire him d slap now?

Posted: at 26-08-2014 09:15 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 26-08-2014 01:49 PM (10 years ago)
(m)
make i catch am first

Posted: at 26-08-2014 01:49 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 26-08-2014 05:43 PM (10 years ago)
(f)
hmmm, u dey tip toe to catch bird...u smoke? con take catapult my friend
Posted: at 26-08-2014 05:43 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 26-08-2014 05:46 PM (10 years ago)
(f)
@jossy - ur upper nyash
Posted: at 26-08-2014 05:46 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 26-08-2014 06:18 PM (10 years ago)
(m)
odi okay.....ur lower nyash dia @alabi

Posted: at 26-08-2014 06:18 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 27-08-2014 09:56 AM (10 years ago)
(m)
which one be upper and lower nyash huh ?

Posted: at 27-08-2014 09:56 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 28-08-2014 04:44 PM (10 years ago)
(f)
check ur center nyash zeigbo
Posted: at 28-08-2014 04:44 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 28-08-2014 07:03 PM (10 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 28-08-2014 07:03 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-08-2014 07:30 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 25-08-2014 09:44 AM
francischi thunder fire your two both side left and right ynash
na God go punish psn wey release u for that bambu tree wey i tie u put without my signature  Angry
Zeigbo and i know say na you
Na the centre of ur yansh thunder go follow enter ur body if you refuse to go tie ram back in the way i tie ram
Jossy wey never phyuk humanbeing wey be say na all those brown goat wey dey get beard he dey phyuk
(Yoruba people dey call am obukó) alabi go know am

. Someone should pls get him some water i guess he is testy

Posted: at 28-08-2014 07:30 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-08-2014 11:57 PM (10 years ago)
(m)
akpiri ikpo nku Cheesy

Posted: at 28-08-2014 11:57 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 29-08-2014 06:30 AM (10 years ago)
(m)
odikwa terrible

Posted: at 29-08-2014 06:30 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 29-08-2014 10:34 AM (10 years ago)
(f)
lekwa mmiri
Posted: at 29-08-2014 10:34 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 29-08-2014 11:03 AM (10 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 29-08-2014 11:03 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 29-08-2014 12:33 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 25-08-2014 05:31 PM
wetin u say I no?
na d obuko?
abi say jossy dey....?
ogbeni ur qstn too much  Undecided

Posted: at 29-08-2014 12:33 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7

Featured Discussions