I Need Y'all to Advice (Page 2)

Date: 30-12-2009 6:12 pm (14 years ago) | Author: Demzy George©
1 [2]
- esonu at 31-12-2009 12:10 PM (14 years ago)
(m)
see gutter for ur front oooo

Posted: at 31-12-2009 12:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 31-12-2009 12:41 PM (14 years ago)
(f)
abeg let him fall why u advise him??heheheh

Posted: at 31-12-2009 12:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 31-12-2009 12:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Gameon on 31-12-2009 12:48 PM
@akpan wetin i do u,i no wish make u die i say i just dey pass...........And i dey pass again
u think say i wish u to die??na lie oo..i just say let him no advise u make u fall and u fit stay small Grin Grin

Posted: at 31-12-2009 12:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2]