rezimero at 10-11-2008 06:18 PM (16 years ago) (m) bar here means money not a drinking joint or an eatery. Posted: at 10-11-2008 06:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 08:41 PM (16 years ago) (m) grin you dey naija? Posted: at 19-11-2008 08:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
m121249 at 20-11-2008 05:11 AM (16 years ago) (m) you dey find my mouth wen u nu the truth if na me i go sky.mama na illiterate she nu no money Posted: at 20-11-2008 05:11 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
see una lying lips... una wen be say b4 the woman go turn eye una don give am tusasia...(ogwu oke). Posted: at 20-11-2008 09:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 20-11-2008 09:16 AM (16 years ago) (m) onyin abeg explain the meaning of tusasia(ogwu oke) Posted: at 20-11-2008 09:16 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 20-11-2008 09:30 AM (16 years ago) (m) yes explain wetin be tusasia? Posted: at 20-11-2008 09:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ahhh!! una no know tusasia...na vitamin capsules... Posted: at 20-11-2008 11:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 8-12-2008 06:37 PM (16 years ago) (m) which kind vitamins? Posted: at 8-12-2008 06:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 10-12-2008 02:48 PM (16 years ago) (m) dis 1 una de share money wey no de hand. kom o thief full dis room o, LOL Posted: at 10-12-2008 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 03:14 PM (16 years ago) (m) if eke raid dis room, dem go catch you join na, since you dey the room too Posted: at 10-12-2008 03:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 10-12-2008 03:23 PM (16 years ago) (m) my hands are clean, u never c dollar u don bring sharing Fomular. Ole Posted: at 10-12-2008 03:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 05:08 PM (16 years ago) (m) you no know say the earlier the better? no time to say no time ohhhhh Posted: at 10-12-2008 05:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yes...oooo..if na me...we go share the dollars.... nice one!!! Posted: at 10-12-2008 05:10 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 06:57 PM (16 years ago) (m) gracious, you sure? Posted: at 10-12-2008 06:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
josfeem at 10-12-2008 10:41 PM (16 years ago) (m) yes...oooo..if na me...we go share the dollars....
nice one!!!
I think that is wat i will do too. Posted: at 10-12-2008 10:41 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 11-12-2008 10:32 AM (16 years ago) (m) i don dey suspect all of una Posted: at 11-12-2008 10:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 11-12-2008 03:20 PM (16 years ago) (m) tell dem rezimero Posted: at 11-12-2008 03:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HIGHD at 11-12-2008 03:44 PM (16 years ago) (m) too much money 4 me,xmas nd nw year go sweet Posted: at 11-12-2008 03:44 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Phil2 at 12-12-2008 03:43 PM (16 years ago) (m) hiya poor woman Posted: at 12-12-2008 03:43 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Phil2 at 12-12-2008 03:45 PM (16 years ago) (m) i go pity am small Posted: at 12-12-2008 03:45 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |