Renewed at 22-10-2010 07:27 PM (14 years ago) (m) ok mk i kuku write my will...renewed find biro 4 me
I dey come...
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oh, so BS you dont harm people in love abi? Ok na. Please I need to fall in love sharply. Abeg any available babe on NP, kindly contact Renewed for a VERY BRIEF Romance. Thanks...  Neh,neh,neh! No brief stuffs na! I'm referring at serious things! I don't take in consideration brief romances or what u're saying there!  And why e concern u if the relationship dey long, short or brief? Nor be to fall in love be the most important thing, BS? Neh,neh,neh! When u enter in it with the aim to be brief, that's not love!
Live and let live! Posted: at 22-10-2010 07:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:28 PM (14 years ago) (m) chei...i don die o...who say mk i come naijapals 2day?
I just tired o...
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wey d biro nah? Posted: at 22-10-2010 07:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 22-10-2010 07:30 PM (14 years ago) (f) Its my first time of hearing of this.I though when a guy puts a ring on it,she jumps up and down,all excited and happy.Having that big smile on her face. Posted: at 22-10-2010 07:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:31 PM (14 years ago) (m) If dis ur muscle no fit remove the gun from BS hand na him be say u *****ed up big time
MDS, u get mouth, me I get muscle...If I no fit use my muscle take collect the gun from her hand, u use ur mouth...
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:33 PM (14 years ago) (m) BS, abeg while u dey laugh, point that ur gun face ground...e still dey face me o...
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:35 PM (14 years ago) (m) wey d biro nah?
Abeg bros, I still dey find am...u nor get biro for there sef?
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
BS, abeg while u dey laugh, point that ur gun face ground...e still dey face me o... Come on! That's not pointed at u,but....at him!
Live and let live! Posted: at 22-10-2010 07:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:41 PM (14 years ago) (m) Its my first time of hearing of this.I though when a guy puts a ring on it,she jumps up and down,all excited and happy.Having that big smile on her face.
My dear, in the Oyinbo's land, its normal...but here in Naija
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:41 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
U've still never told me who the person is BS Posted: at 22-10-2010 07:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:43 PM (14 years ago) (m) BS, abeg while u dey laugh, point that ur gun face ground...e still dey face me o... Come on! That's not pointed at u,but....at him!  Who is this HIM sef?
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Guys,u're excluded!
Live and let live! Posted: at 22-10-2010 07:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:46 PM (14 years ago) (m) Guys,u're excluded!  Ok o...I don hear
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Renewed at 22-10-2010 07:48 PM (14 years ago) (m) PJ, I sure say no need to write your will again...Hopefully, u nor be d guy wey don sign im death warrant
I Am Different Because I Stand For The Lord Jesus! Posted: at 22-10-2010 07:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
thank god o... Posted: at 22-10-2010 08:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Live and let live! Posted: at 22-10-2010 08:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
comot 4 road! Bittersweet stil hold gun o.....excuse,excuse jare Posted: at 22-10-2010 08:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ok,ok! I see that I have to put it down for tonight because it may give u nightmares or something!
Live and let live! Posted: at 22-10-2010 08:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
aah.... Thank god o... Bitter u go, go heaven Posted: at 22-10-2010 08:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |