florish4love at 23-11-2010 03:50 PM (14 years ago) (f) THE LATEST PHONE IN TOWN
CALL ME UP OR INBOX ME FOR YOUR OWN
AT AFFORDABLE PRIZES Posted: at 23-11-2010 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
|
F...4love....run b4 terry see u
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-11-2010 03:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 23-11-2010 03:55 PM (14 years ago) (m) florish,i go slap u for ya boobs oooo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 23-11-2010 03:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
SORRY I FORGOT TO POST THE PICS Posted: at 23-11-2010 03:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
4kasibe247 at 23-11-2010 03:57 PM (14 years ago) (m) ds na fone or remote control Posted: at 23-11-2010 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NA ORIGINAL NOKIA FONE WEY GET CAMERA BLUETOOTH AND MEMORYCARD Posted: at 23-11-2010 03:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bia terry u want make me self cut ya prick ni abi wetin dey do u sef Posted: at 23-11-2010 04:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
florish,i go slap u for ya boobs oooo
i talk am
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-11-2010 04:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
florish4love, wetin be dis, i go call kris make he con f-uck sorry flog u now Posted: at 23-11-2010 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@River he be like say i neva flog u b4 abi florish4love, wetin be dis, i go call kris make he con f-uck sorry flog u now
Toyosi no dey suprise i will be very happy cos the last time wey me and kris do am e sweet the two of us wella Posted: at 23-11-2010 04:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nice phone Posted: at 23-11-2010 04:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
florish, plz no break my heart, chai kris dey chop another person else from me chai, i don suffer where he dey sef Posted: at 23-11-2010 04:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uchechrs at 23-11-2010 04:12 PM (14 years ago) (m) florish,i go slap u for ya boobs oooo
i talk am  HEY STILL TALKAM AGAIN BUT ME NO DEY OOO Posted: at 23-11-2010 04:12 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
florish,i go slap u for ya boobs oooo
i talk am  HEY STILL TALKAM AGAIN BUT ME NO DEY OOO see ya mouth if i catch u henn u go shit for pant Posted: at 23-11-2010 04:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 23-11-2010 04:18 PM (14 years ago) (m) bia terry
u want make me self cut ya prick ni abi wetin dey do u sef
oya come make show how d tin dey but i go see ya own.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 23-11-2010 04:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
uchechrs at 23-11-2010 04:28 PM (14 years ago) (m) Teeeeeeerrrrrry weting you want seee Posted: at 23-11-2010 04:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 23-11-2010 04:32 PM (14 years ago) (m) anything seeable
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 23-11-2010 04:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
uchechrs at 23-11-2010 04:43 PM (14 years ago) (m) you are not serious, go see your self then WOOWOO MAN Posted: at 23-11-2010 04:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 23-11-2010 04:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hi all... Posted: at 23-11-2010 04:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |